Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Define pain again 😭😭

136,072 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля LOUISFIRE💯
LOUISFIRE💯4 месяцев назад

Nor worry about the delivery fee everything is fully settled

Фото профиля SHARP•SPIRIT
SHARP•SPIRIT4 месяцев назад

advice the boy say, na crime to put water inside pot wey dem never scratch to satisfaction.😟🫢

Фото профиля owinki
owinki4 месяцев назад

I deh come. No be clear eye dem go use handle this case.

Фото профиля Duchess of Pitakwa🌚
Duchess of Pitakwa🌚4 месяцев назад

Pour the water commot sharp sharp den put am for fire again😂

Фото профиля king👑
king👑4 месяцев назад

Few minutes later

Фото профиля E
E4 месяцев назад

A clear depiction of Nigerians trying to survive , but The government finds pleasure in see Nigerians in pains .

Фото профиля OMO Alhaja
OMO Alhaja4 месяцев назад

Oh now I see why they beat him 🤣😂

Фото профиля HONOURIS 👑
HONOURIS 👑4 месяцев назад

E never soak na, ma to pour the water out quickly and continue scrapping

Фото профиля labalingo
labalingo4 месяцев назад

Sacrilege! That is the sweetest part of the rice! Arrest that boy immediately 🤣

Фото профиля Jaito Lee
Jaito Lee4 месяцев назад

Make I see who go separate us ... You pour water inside my last hope 🙄

Фото профиля OG Mayor❤️‍🩹
OG Mayor❤️‍🩹4 месяцев назад

Hmm If na me eh and I see say I be orphan, I for beat that boy craze 😭🤣. Make them return me go back abeg 😂

Фото профиля kelsie
kelsie4 месяцев назад

You see that spoon ehn na ihn head he dey land straight

Фото профиля BIG DREAMS
BIG DREAMS4 месяцев назад

Na like this person Dey take turn to 😈

Фото профиля NO SHADES💯🔥
NO SHADES💯🔥4 месяцев назад

Omor teeth go full ground 😂

Фото профиля Brainbox
Brainbox4 месяцев назад

words can't explain real pain, I will actually let byegone be byegone till I buy gun 😩

Фото профиля Zonak-Electric
Zonak-Electric4 месяцев назад

@AnolueJ55174 Give him a name

Фото профиля Michael mavis
Michael mavis4 месяцев назад

Heaven knows I cannot be stopped from beating him black and blue

Фото профиля MELODY🧨
MELODY🧨4 месяцев назад

If dem never kee one sibling, odas no go learn

Фото профиля 𝐖𝐚𝐧 𝐌𝐨𝐭𝐢𝐨𝐧 ®️
𝐖𝐚𝐧 𝐌𝐨𝐭𝐢𝐨𝐧 ®️4 месяцев назад

I will never talk to that person again

Фото профиля PapaKing 👑
PapaKing 👑4 месяцев назад

Nothing hurts like eating rice and stew, petting one juicy fatty meat the whole time, reserving it for last... only for it to fall on the floor. The betrayal is personal. 😭

Фото профиля TK😏🏆
TK😏🏆4 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Ovie Bami🇳🇬🇨🇦
Ovie Bami🇳🇬🇨🇦4 месяцев назад

@grok what is she doing

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy4 месяцев назад

The look on her face feels like

Фото профиля FC_cruise
FC_cruise4 месяцев назад

The kind anger weh go first enter your body Ehn

Фото профиля SliceOfAnna
SliceOfAnna4 месяцев назад

Putting this in my pocket! 👖

Фото профиля Valentine
Valentine4 месяцев назад

😂 even America no go fit seperate this fight

Фото профиля Izu
Izu4 месяцев назад

Na better slap go end am. 😂

Фото профиля Olajuwon
Olajuwon4 месяцев назад

Thank God say na cancer oo alhamudilah

Фото профиля Wasiu Sharafa
Wasiu Sharafa4 месяцев назад

Especially when you are about to scrape the most crispy and juicy part,that boy dey lagg.

Фото профиля Spectrybe
Spectrybe4 месяцев назад

That boy go chop beaten until him forget him name.

Фото профиля TUNDECOKE SIGNATURE 🇳🇬
TUNDECOKE SIGNATURE 🇳🇬4 месяцев назад

This one is worst than heartbreak 😂😂😂😭

Фото профиля $hadow bean🍁🇺🇸
$hadow bean🍁🇺🇸4 месяцев назад

@stobbornspirit Dah Ouse no go contain two of dem

Фото профиля SIR PETER 𓃰
SIR PETER 𓃰4 месяцев назад

This thing dey pain person ehn.. my cousin try am... I no fit tear am slap😭😭😂😂😂

Фото профиля BallroomFC⚽️
BallroomFC⚽️4 месяцев назад

We go too fight omo 😭

Похожие видео