Sensitive content

This media may contain sensitive content.

正在加载视频...

视频加载失败

Deleting soon 🔜

585,017 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Big Fuzzy 的头像
Big Fuzzy1 个月前

@bigpypa_1 This nigga is just fucking good not gonna lie 🙂‍↕️🔥

Oscarreigns 的头像
Oscarreigns1 个月前

Werey you still never delete na

OGeeWaves®👨🏾‍💻 的头像
OGeeWaves®👨🏾‍💻1 个月前

Them don use your money buy you grills so no come here come complain later o evidence dey o

Devilish soul 的头像
Devilish soul1 个月前

That black guy wan use emotional blackmail ruin you but God save you

Shegun 🌪️🌟 的头像
Shegun 🌪️🌟1 个月前

you no go talk wetin dapper dey do you before it's too late bro?

Pawon_Viberz 的头像
Pawon_Viberz1 个月前

August 27th we fucking eating good🥹🔥🔥

ISHOWKILLS 的头像
ISHOWKILLS1 个月前

If Dapper dey house, tell am make e no come out this week. Na Seyi and Shalli dem dey town.

Baba Nla$🦀🦅 的头像
Baba Nla$🦀🦅1 个月前

You get talent but I dey fear that nigga😔

lara vocalist 的头像
lara vocalist1 个月前

TML, All your lyrics no make sense for my hair again since you don leave seyi, you just loose opportunity. Better find another work to do

ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨 的头像
ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨1 个月前

You doing good than Seyi 🤧🤙❤️

✨𝐘𝐎𝐔𝐍𝐆𝐉𝐄𝐄🌴 的头像
✨𝐘𝐎𝐔𝐍𝐆𝐉𝐄𝐄🌴1 个月前

Delete soon we ask you to post it ?

Pawon_Viberz 的头像
Pawon_Viberz1 个月前

Are you proud of him? Yes. Yes. Yes. ❤️💐

kunle kokaa 的头像
kunle kokaa1 个月前

Since u no dey with seyi vibes again u just dey sing nonsense aje

Neyomoore 的头像
Neyomoore1 个月前

Comot for dapper you gaz enjoy the money for these beautiful songs you Dey drop No let bamboo Dey chop abeg

BATIFEORI 10 的头像
BATIFEORI 101 个月前

Hello TML I will be sincere with you. Keep those inspirational vibes that makes you sing small . No go waste am where you will not be respected enough. Wise 🦉🦉🦉

Adekunle 🦀 的头像
Adekunle 🦀1 个月前

Every time gucci or prada 😏 you no get any lyrics again ?

Fawaz Mourf 的头像
Fawaz Mourf1 个月前

Omo. I just dey hear Seyi vocals 🥹 Magbage pe TML SABI OOOOOOO🗣️🥂

LIVING_LEGEND60 🐐 的头像
LIVING_LEGEND60 🐐1 个月前

Haaaa TIMILEYEN🥹🤍

Cyprian John 的头像
Cyprian John1 个月前

Delete am na,na me tell you to post am before ?

SIX FIGURES ($WAGUU) 💜🦀 的头像
SIX FIGURES ($WAGUU) 💜🦀1 个月前

As the song sweet like dis person no go no say the song no go get 2million in is first 6 month Damm Odala 💔🦀

Thobby 的头像
Thobby1 个月前

I pray you make it for real you too good

Pawon_Viberz 的头像
Pawon_Viberz1 个月前

Wetin you wan delete I already save it😂 abeg mentor

Educated swaggu 的头像
Educated swaggu1 个月前

You Dey copy your oga template you bad no worry

AYO 的头像
AYO1 个月前

@Dripcommunity00 You no go voice out now Abi ? Ehnn

Memes Central 的头像
Memes Central1 个月前

IfTML is happy be happy with him and stop trying to pin shiii on the boy !

staysolid 的头像
staysolid1 个月前

which one be deleting soon 😏

New Area 的头像
New Area1 个月前

Keep it up bro ,do your thing .. don't follow crowd advice , do what's convenient for you

Jae✨ 的头像
Jae✨1 个月前

“deleting soon” it’s almost 24 hours, delete nau 😡

MAlik🦇🖤 的头像
MAlik🦇🖤1 个月前

Shey na only me or this sounds like opera mini 🤧

Trpstarrn 的头像
Trpstarrn1 个月前

Bro stop freestyling, write your songs if you want to experience longevity. That freestyle culture isn’t sustainable

🔥Trillion Mind* 🧠💰 的头像
🔥Trillion Mind* 🧠💰1 个月前

This nigga life don spoil ooo onijere TML i fucking hate you since when you betray my mentor SEYI VIBEZ

THOPSKI🤍 的头像
THOPSKI🤍1 个月前

See as smoke don make you lean 😂😂

saint 的头像
saint1 个月前

You got to delete ham now because na nonsense be this one 😂😂