Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Delta Richest Man ☝️🏧

30,097 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von topher
tophervor 3 Monaten

Shurr geh geh comot tag na 😭😂💔

Profilbild von Creative DMD Arts
Creative DMD Artsvor 3 Monaten

No be lie! Verified ✅

Profilbild von Paul
Paulvor 3 Monaten

How e con be for people wey look down on you year ago?? ❤️

Profilbild von Dr. Michael CM
Dr. Michael CMvor 3 Monaten

The richest man in Delta is Tompolo

Profilbild von OH ANOINTED ♥︎
OH ANOINTED ♥︎vor 3 Monaten

@creative_dmd Signal Jackie 🤍

Profilbild von Chibueze Yip
Chibueze Yipvor 3 Monaten

Even Geh Geh done dey shout down shows me we be artist no fit shout down 🤔🤔🤔🤔

Profilbild von ABG⚔
ABG⚔vor 3 Monaten

If that is the case, na en mean say delta people poor 🤣

Profilbild von AKPOS
AKPOSvor 3 Monaten

Why you dey drag the position with me @official_Gegeh

Profilbild von Frank ukesu
Frank ukesuvor 3 Monaten

Who Dash u, top 70 u no smell am

Profilbild von Timothy ishaya
Timothy ishayavor 3 Monaten

Geh geh na werey

Profilbild von Gentry☮️
Gentry☮️vor 3 Monaten

Why you no dey comot tag from clothes You wan resell am?

Profilbild von Risk Taker
Risk Takervor 3 Monaten

lol

Profilbild von Pipper Rockelle
Pipper Rockellevor 3 Monaten

Na like this your mate Dey dance for 2026 ?

Profilbild von Obasydo💙
Obasydo💙vor 3 Monaten

Delta richest man and number 1 professor

Profilbild von KOF! $€LORM💰
KOF! $€LORM💰vor 3 Monaten

For your mind inside 😹

Profilbild von Bnn💰📈
Bnn💰📈vor 3 Monaten

Can Yamal make it to lift the trophy?

Profilbild von Bono
Bonovor 3 Monaten

Who dash you richest man

Profilbild von JOHNSON
JOHNSONvor 3 Monaten

Abeg who know this one make he better de tell am now oo

Profilbild von kemisola Akinlade
kemisola Akinladevor 3 Monaten

Big man please I was asked to quit the apartment I was staying because I couldn't get my house rent please help me with anything God bless you boss 91532272294 kemisola Akinlade mercy opay,

Profilbild von Elizabeth Jodi
Elizabeth Jodivor 3 Monaten

Omo try reach out to w here na mentor

Profilbild von ZaryanBliss
ZaryanBlissvor 3 Monaten

source?

Profilbild von Omowumi:Memes&Motivation🌟
Omowumi:Memes&Motivation🌟vor 3 Monaten

Agba dancer

Profilbild von Usbil
Usbilvor 3 Monaten

Opuehh😂😂

Profilbild von AlhajiAyochidi
AlhajiAyochidivor 3 Monaten

@JoelAbasi33775 Davido just sing song come leave am for you

Profilbild von peter benjamin
peter benjaminvor 3 Monaten

You seff no wan dey cut label

Profilbild von 𝐓𝐡𝐚𝐭 ᴇɴɢɪɴᴇᴇʀ👨‍🔧
𝐓𝐡𝐚𝐭 ᴇɴɢɪɴᴇᴇʀ👨‍🔧vor 3 Monaten

See as them open mouth de laugh 😏

Profilbild von SKÖLÅ
SKÖLÅvor 3 Monaten

Financial mistake prof u no Suppose Dey waste money for club

Profilbild von Collins Baiden
Collins Baidenvor 3 Monaten

Professor is that you 😂

Profilbild von Marvo Sneh
Marvo Snehvor 3 Monaten

Who dash you?

Profilbild von 3107
3107vor 3 Monaten

Financial dynamite 🧨

Profilbild von pakali uko
pakali ukovor 3 Monaten

Nice view

Profilbild von E.E ODUMA
E.E ODUMAvor 3 Monaten

You have no business with the stage..

Profilbild von Pretty Girl Aesthetic🎀
Pretty Girl Aesthetic🎀vor 3 Monaten

The comment section is about to be interesting 😂😂

Profilbild von Ceejay 🇬🇧
Ceejay 🇬🇧vor 3 Monaten

Comot the tag for your trouser na poor man behavior be that

Profilbild von B L S Z Y N 🪐
B L S Z Y N 🪐vor 3 Monaten

As delta boy we be rich men nah dem no know

Ähnliche Videos