Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Dem beat craze comot from phyna body ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

103,100 views โ€ข 1 year ago โ€ขvia X (Twitter)

34 Comments

DavidoPolice's profile picture
DavidoPolice1 year ago

Wait na Phyna be that?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Ovc ๐Ÿ†'s profile picture
Ovc ๐Ÿ†1 year ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Mega Star's profile picture
Mega Star1 year ago

By the time she realized, she don the ground already ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Our Porth Harcourt agbero don carry last finally.

Marvel100_aka URHOBO boy๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช5๏ธโƒฃ's profile picture
Marvel100_aka URHOBO boy๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช5๏ธโƒฃ1 year ago

See person wey dey shout "I be Benin girl oo " ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Harmless's profile picture
Harmless1 year ago

Ever since she insulted Baddest โค๏ธ, her life don morayo ๐Ÿ˜‚

sabali ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท's profile picture
sabali ๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ท1 year ago

Since the day way that mumu girl insult davido she never see peace

ND ICTmedia's profile picture
ND ICTmedia1 year ago

Phyna will understand how to handle matters next time

HAIER๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜‚'s profile picture
HAIER๐Ÿ˜ก๐Ÿ˜‚1 year ago

Hahaha

Ovc ๐Ÿ†'s profile picture
Ovc ๐Ÿ†1 year ago

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Habie's profile picture
Habie1 year ago

Let me tell you fact, because phyna was under doesn't mean the other girl was beating her. Watch closely

Chuks's profile picture
Chuks1 year ago

I talk am say na mouth that for get

COURAGE๐Ÿฆ‹๐Ÿ’•'s profile picture
COURAGE๐Ÿฆ‹๐Ÿ’•1 year ago

Na yansh me just dy look ๐Ÿ‘€๐Ÿ˜‚

๐Ÿ‡ฌ๐–Š๐–’๐–†'s profile picture
๐Ÿ‡ฌ๐–Š๐–’๐–†1 year ago

๐Ÿ’Now that craze dey homeless ๐Ÿ˜ญ

Gift. Johnson's profile picture
Gift. Johnson1 year ago

Body go calm down now๐Ÿ˜‚

Mr Tobi's profile picture
Mr Tobi1 year ago

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Blluepearlie's profile picture
Blluepearlie1 year ago

U no Dey see say the person hold her hair?

Dammey_sol's profile picture
Dammey_sol1 year ago

1 shame she nor get.

GIRAN FEDERAL ๐Ÿช–๐Ÿฆ…โ™ฅ๏ธ's profile picture
GIRAN FEDERAL ๐Ÿช–๐Ÿฆ…โ™ฅ๏ธ1 year ago

But the girl take her unaware sha.

Gift's profile picture
Gift1 year ago

No way thatโ€™s Phyna. Stop posting nonsense

John Julius 30BG ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช's profile picture
John Julius 30BG ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช1 year ago

001 Kama

XoXo's profile picture
XoXo1 year ago

No be play play matter oh

Aderibigbe ๐Ÿคฃ๐ŸคฃZOOM โค๏ธ๐Ÿฆ…'s profile picture
Aderibigbe ๐Ÿคฃ๐ŸคฃZOOM โค๏ธ๐Ÿฆ…1 year ago

@Phyna na lizard ๐ŸฆŽ

Emmac's profile picture
Emmac1 year ago

Na ambush na..

KOREDEโœž๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅโƒคโƒŸโƒ๐Ÿฆ…'s profile picture
KOREDEโœž๐Ÿฆโ€๐Ÿ”ฅโƒคโƒŸโƒ๐Ÿฆ…1 year ago

Omoh na she o ๐Ÿ˜‚

Christian_Web3 (โœงแด—โœง)'s profile picture
Christian_Web3 (โœงแด—โœง)1 year ago

Which one be Phyna make I check ๐Ÿ˜‚

X's profile picture
X1 year ago

Na wa oh! Phyna don turn all those people wey dey fight for public?

Ovc ๐Ÿ†'s profile picture
Ovc ๐Ÿ†1 year ago

She useless danu

Elijah Tijani's profile picture
Elijah Tijani1 year ago

Person sister die She Comot from hospital u want her too b like Wonder Woman no na

volt A's profile picture
volt A1 year ago

Girl wey Dey always get mouth for internet

Nancy Solomon's profile picture
Nancy Solomon1 year ago

Na only mouth she get

MMESOMA-CHUKWUโค๏ธ's profile picture
MMESOMA-CHUKWUโค๏ธ1 year ago

When dis one happen ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜ญ

Leo's profile picture
Leo1 year ago

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

D' Black Pope's profile picture
D' Black Pope1 year ago

E get why them dey call us Benin girls ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Uzochukwu Samson's profile picture
Uzochukwu Samson1 year ago

Lol ๐Ÿคฃ

Related Videos