Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dem bounce werey commot.
2,641,169 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
50 Kommentare

See how lati dey look ham self, like if not for davido he got tear him slap

Lati no like am at all.

Very obvious

Such a little small boy zero OT When you go to an event, you let your principal or make sure he seat is safe He sits first before any other person sits You don’t put your damn dirty shoes on the seat boy,spoilt stupid brat Is that what you learn Mike adenuga is my neighbor?

Boy is clearly a spoiled child.

He no get home training at all.

Na spoilt child

I never even watch the video I don know say na ham

That boy mumu ehn

The boy no just get sense see where the fool go sitdown

You know say na him carry dem come.

Na Davido I blame

That boy no get manners He sit down like chief 😹 I’m sure davido no just wan change am for him there….. because that boy no get respect at all

Obiyo dey stand, he go dey sit😭

He put leg for chair wey Oriade wan sit on top😹😹

See as Lati dey look am 😭🤣🤣🤣

werey still wan cry manage seat😭😭😭

I see am for TikTok burst laugh😭😭😭😭😭😭

The video disgusts me. Maybe na because of say na Yoruba mum train me sha.

I no go even sit if elders never sit

Real! Only exception na inside public transport.

No be real Nigeria household then train am

He no train himself.

He even put leg on top chair?!! Zero OT. 😭😭

The werey even carry leg keep for chair wey them reserve for osun 001, can you imagine 😅 no small atoms of respect self 😩

The boy was being very disrespectful still carry leg keep for chair... Smh

But make we no lie the boy look nervous and confused na why he quick sit down. The Aura wasn't there, e dey happen to many of una very well, this poster just hates the boy it shows in your caption. I am sure he will be corrected in case of next time.

😂😂😂 mumu

Him mama no train am well

At all no courtesy

0 OT the kolo even put leg for chair 🪑 for marriage settings

Na eye contact them take signal their selves wey make them discharge that guy😂 and na lati give the signal I too like this squad, them use respectfully discharge am without issues

The Werey still put leg on top chair 😭

Very us3less boy.. zero OT at all, no respect. Olodo

Him get luck say na public space the slap go cast if not 😂

You follow person, he never sit down you don sit down, this boy no wise at all oo

werey carry leg put on top chair.. davido nice one😂

I like as Davido do like say e no know wetin Dey sup

Lati go just de reason say.. well nah obo fault

Werey even carry his shoe put for chair wey OBO wan sit on nawa 0 Zero OT from that nigga, e no try at all

The evil eyes Lati gave him 😂😂

The bactard think say Davido go help ham 😂😂😂

This looks from Lati says it all.....

This boy niche na catching Ls, he never just know 😂

Look at how Davido just jejely sit down after he stoop up, no drama

@biggestbirdfan_ Was even stepping on the chair Foolish Nepo boy

@Ayo_4402 Na aneemal

“Na money make you make you meet us here” na now i believe am. Stupid uncultured boy. See the way he was stepping on the chair. You no get brain abi you no suck your mama breast

Celebrity aside him and Davido no be mate, he supposed fes stand up asap

@TheOlutoyosi Davido just do like say he no know wetin sup 🤣🤣
