Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dem don dey use this challenge catch thief 😭
783,786 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 8

Blaccode2 лет назад
I like this challenge... The challenge na like trap, ẹ dey always catch somebody 😂😂😂

Collins2 лет назад
That slap enter….me sef shake for where I Dey oh.

❤️ زينة🦋2 лет назад
He kuku resemble thief 😂

God Words Only2 лет назад
Come be like say a me dem slap cos the sound reach me.

0x.vhix🧸2 лет назад
This kind slap for fit wake Lazarus back in the days 😹😹

Rev. J.K Imisioluwa✝️2 лет назад
The day this thing will result in somtin som1 won't b able to handle... It would a lovely season film and I will here wit my online popcorn

Ghosthurt2 лет назад
I love this thief challenge

President Eniola Daniel2 лет назад
I love this!!! I will parade anyone that steals from me like this
Похожие видео
1:06
Sensitive content
Small argument like this , women don carry their bag say dem dey go house. Why ?😭😂
Oyindamola🙄
145,845 просмотров • 1 год назад
