正在加载视频...

视频加载失败

Dem don see theirselves finish for this Friendship thing 😂

96,817 次观看 • 4 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

THUGZ33KMOJO 的头像
THUGZ33KMOJO4 个月前

So they believe say all of them go marry Reality never touch these ones

badboytinz 的头像
badboytinz4 个月前

I know na the senior olosho will be the one to spend most money na. See her trajectory she is the most to cheat, she is the most player

EHI 🐐 的头像
EHI 🐐4 个月前

I be wan say find one for me, unfortunately non of them worth it

FCB LaPulga 的头像
FCB LaPulga4 个月前

“Who is the better driver?” See as everybody quiet. If you like let poor man pikin wey no guide dey pressure you. Your mind go dey. ✌🏽

OGBONTARIGI 的头像
OGBONTARIGI4 个月前

Who hates men the most??? That girl eyes don see shege! Son of Adam!!

FLB 的头像
FLB4 个月前

Before they pointed at the “more intentional one” I knew 😅 If u date a chubby girl that has a group of friends that are slim & sexy. Omo she nor go use u joke o I don’t know if it’s a coincidence or they usually don’t draw as much attention as the other ones No pun intended

Jay 的头像
Jay4 个月前

Her body language changed, in 2.18 mins

Goodbadboi😈 的头像
Goodbadboi😈4 个月前

If you check am well Like 3 of them Dey sell clothes for WhatsApp Set Awon independent woman Men are scum But Na Dem dey like man pass

Lagodam 的头像
Lagodam4 个月前

That light skin girl is in a wrong group some one tell her to disembark

McfcRaphael 的头像
McfcRaphael4 个月前

That one for back na serious oscro for area

SCIENSÉ 的头像
SCIENSÉ4 个月前

The moment she ask who eat the most, i don already no say na that mama way day for back

Chikwe 的头像
Chikwe4 个月前

Na where see finish de come be this o😂😂

Simon fabian 的头像
Simon fabian4 个月前

Nigerian girls no get creativity at all No work, no nothing, nothing

bgl 的头像
bgl4 个月前

Who’s ex is the ugliest when na them be the ugliest fit their ex😂😂

Phina United ❤️💜☂️ 的头像
Phina United ❤️💜☂️4 个月前

Who is the better driver. Who is d worst driver No answer😂😂😂😂😂😂😂 car na ur mate

I Sell Land 的头像
I Sell Land4 个月前

Nothing like them sabi themselves finish. Very rehearsed. Doesn’t make it less of a content though.

Manjul Vic🦅 的头像
Manjul Vic🦅4 个月前

How we wan take comot TINUBU from ASO Rock? Leave this one first 😪

Bobby 的头像
Bobby4 个月前

Who hates men the most? With her square head

nkechukwu 的头像
nkechukwu4 个月前

That one night stand girl might not be that wasy

HIM 的头像
HIM4 个月前

It’s always the fat ones that are intentional😭😂

Godson$ 的头像
Godson$4 个月前

To born girl go hard me ooh

CFC 的头像
CFC4 个月前

These ones will start going to PTA meeting next 8yrs

Zeropnking 的头像
Zeropnking4 个月前

Who hates men the most no Dey happy being single ? 🤣🤣🤣

AWO 💯💯 的头像
AWO 💯💯4 个月前

U see d lady on black scarf, dem don cast her lowkey.

BM 的头像
BM4 个月前

Who gets played the most nobody answer 😂 dem they play all of them 😂

Olawale 的头像
Olawale4 个月前

Hand go soon touch that one wey dey back She dey feel like Merlin.

Joe ✨️. 的头像
Joe ✨️.4 个月前

First time I am seeing things like this among female friends that’s lowkey eco friendly. Most times you end up finding the most outrageous things

NAKEL NZOVGVBA 的头像
NAKEL NZOVGVBA4 个月前

Who is the best and worst driver no one cause none of them get car not to talk of driving

Itz_Princecharming 的头像
Itz_Princecharming4 个月前

Who’s a better parent una dey point Una self from where to where, na the one wen them say hate men the most dey vex me she self dey talk about being a better parent how she wan take born the pickin from heaven? Abi where 🤡🤡🤡

CONCIERGE OF EVIL (Consigliere of the Concierge) 的头像
CONCIERGE OF EVIL (Consigliere of the Concierge)4 个月前

One night stand Get pregnant before marriage Her relationship is at stake? Her family will be watching this too? Wtf!!! Her mood changes instantly

Brown 的头像
Brown4 个月前

It’s sad how I feel most of the things we post will one way or the other hunt us in future Be safe out there maybe for cruise but be safe 😢😁👌

Big Wave 🍀🌴 的头像
Big Wave 🍀🌴4 个月前

when he reach men matter, they all do. men are not the prize ke

Bjr 的头像
Bjr4 个月前

This friendship fit no last of all of una no guide ooo

Jeff X😁 的头像
Jeff X😁4 个月前

The biggest player, what club she de play 😂😂

ᴇᴍᴍᴀɴᴜᴇʟ✰ 的头像
ᴇᴍᴍᴀɴᴜᴇʟ✰4 个月前

fuckk one of them na my guy serious babe o

相关视频