Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dem go lodge this one mama this week 😂😭
720,178 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

One thing I have come to realize from this trend is that most of this girls their Mama if she enter market, go still fess them marry ajeh🤣🤣

Pour yourself some Swiftea and reminisce on every era ☕✨. From ‘Debut’ to ‘Midnights,’ this mug is the ultimate Taylor fan gift! 😉 Shop now👉🏻

Wait... Are these mama's married? If they are, are their husbands aware of this rough play they are into?

This one pikin still dey nursery

I just dey wait make she create her personal acct

Na me go must lodge her 💯💯

Make unah thank me later 😂

If dem never lodge one mama, the rest body no go calm down

Until don lodge one person mama the rest no go get sense 😂

If one of them mama never carry belle dey no go rest
