Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dem help her run superman style 😂😂
11 Kommentare

Khan 🧢 🌟vor 1 Jahr
Here is the background sound:

Rock Paper Sizzlevor 1 Jahr
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

30BG NOBLE 5️⃣🇧🇪𓃵🙇🏻vor 1 Jahr
Wetin be this now? 😭😂🤲

JT Stunnavor 1 Jahr
Costume AWON ELEYE. Ilefo Oyiboyi.

TIFEvor 1 Jahr
You sef see the material she give tailor 🤣🤣🤣

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 1 Jahr
😂😂

Dave's graphics 🖱️vor 1 Jahr
Na she wey no get shape, na the design be that😑

LINA'S EMPIRE 😍vor 1 Jahr
Chimoooo This one na correct batman😂

A_R_M_O_vor 1 Jahr
Na wetin she carry go they give her naw

Asiwaju 🌍vor 1 Jahr
Superwoman, I come dey even reason that background song the song fit😂😂😂

I’M HIM🐜vor 1 Jahr
Supergirl gat nothing on my dear 😤🤲🏻 fly away😂
