Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dem no fit even wait make he dey alright💔
114,954 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

Dj chicken na adult btw, na him go decide weather him won take colors or not. No be him manager

This vid is TB ,it like 2 year ago , the store located at opposite Ventura Ibadan

Really?

Yes

See person wey e go dey trust 🤦🏼♂️😂

I don’t think this is new thing that’s dj chicken life since

Wasted 🤣🤣🤣

Bad for the brand I nor use this kind nonsense promote my brand except the brand warrants it

Rubbish

Allow joor 😂🤣🤣

This one sef don trend pass shoutout

If the man d*e and people mourn for am nah ogun go kee the people way mourn for am

Na the mumu wey pay am for advert I blame. The more controversial you are, the more you gain popularity in Nigeria, it should tell you the mentality of the nation as a whole.

But thats His niche nau

If he fit talk urban for there make I no wetin happen

old video

??

Walahi chicken looks like someone who have a short life span

Lmao Na today Una just Dey know say chicken na colos addict? All those things wey e Dey do normal for Una eye 😂

If dem no hold ham do the advert now, dem fit no see ham hold again for another 6 months. I no blame them.

Urban wardrobe Ibadan 😂

Oloriburuku ni egbon chicken yi

They just wan spoil the egbon life finish

It’s not a recent video I think

Nemesis

This kind deal you go know say the manager no go share the money with him.

Na him even post ham

Why will a sane person advise someone to take Colos, manager seff wan mock am

So the chicken no fit use him head?

You’re unaware the video is kinda old

Old video khe

Yeah seen it’s either 24/25

They are stupid shaa

omo, make nothing do our joy giver ooo

Guyyy

😂

God punish you for bringing this nuisance to my tl

How many dumb people are talking at the same time
Benzer Videolar
Sensitive content
So men wey lack sexual experience dey pity women during sex. Some boys fit even think say woman moaning mean say e dey pain am, so dem go choose go gentle make dem no destroy the toto. Young man, for your information, dem no dey pity toto—bang that thing with no mercy. That toto wey you dey pity, another man dey pound am like Malta.
declasiq_esmi
37,330 görüntüleme • 1 ay önce
