Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dem wan carry me go where I no know!!!!
87,395 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

😂🤣🤣🤣 abeg make Una no fall my role model ooo

Abeg o. No break your leg. Our waka for a new Nigeria still plenty abeg. 😩

Abeg oooo, aunty we need you here oooo ,we don't want to hear that you're ill oooo or have a broken arms ooo 🙏🙏

Mama Aisha na beg i dey beg you oooh no try this thing again abeg you. We don't want anything to happen to you abeg oooo but laugh wan finish me 😂 This your haaaaaaaaaa

We know skating is a life style, mama take it easy abeg 😂😂

You for try small na with the two legs 😂

Pls o mummy wa campaign don start abeg o….ani ri esu o🙏🏽

Don't worry when you get there, you will know

They want to set you up, that's how Gen Zs take their revenge

Hajiya pls don't break your leg. We need health and strong to drag Tinubu neck this period

Na NDC be that oooo Now Obi is campaign alone Seriake is home Rmk is unbothered

I'm glad you didn't allow yourself to be deceived.

😂🤣

Mama no fall ooo

Abeg Ooo… 😂

Them wan carry you enter Adekunle lying party

Abeg no break your bones o

How U can't even take safety tips into consideration! Hw do U step on a skate wit such attires?

I love that you take on bold adventures

If you fall down, blame Tinubu! Na you sabi

Mama abeg no fall oo 😂😂😂 abeg oh

If she fall now the next tin na subhana Allah

Mama no fall oo..😁😁

Madam Hushpuppy climb it na! U don k^ll d fun 😊! Climb n spin around a little bit ,make we laugh 😂🤣 small na ! GBEWIRI climb d skate joor 🤣😂

Strong woman! Strong woman!! Show am here naaa u dey shout yeahhhhh.... abeg no kpai person with laugh 🤣🤣🤣🤣😁😁

Typical example of your party.... Wheeler but no potential to move forward, with people like you, it is always front and back with no intention.

Mama🙆♀️ please no do o

Abeg o, no try am. Anything wey you break at this age will be difficult to repair o 😂💔

😂😂

Exactly the way APC dey carry us enter where we no know since 2015

Mama abeg oooo, make nothing happen to you oo, we love you so much, you're our national treasure, we no wan GBUM OOOO😂😂

Abeeegoo We still need you

Mama no gree ooooo because Apc dogs 🐕 are waiting for you 😂😂😂

Abeg I no wan hear say your teeth pull out biko.🤷😀😀
