ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Denzy don come again, make una come see ๐น
399,154 ๆฌก่ง็ โข 2 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
36 ๆก่ฏ่ฎบ

@Okikiolaboyz How much Mtn give am for this?? It doesnโt stop the fact that Mtn steal from Nigerians

My belle ๐คฃ๐คฃ That monkey dey rugged oo... na that guy from PH get that voice baa?

@CHULLY1010 Na from the run I take know say the monkey na one Benin guy ๐ญ

I don forget the monkey name, I Sabi that guy ๐น๐น

Funny the video na advert๐ญ๐ญ this nigga too sabi

Olohun

Leave skit for this guy lol

Him and Layi wasabi are the best skit makers in Nigeria

Make dem leave skit for this guy,he too sabi

Aswear nobody utilise AI pass Denzy for skit making l! What is this? ๐คฃ

Big monkey and timbo na 5&6๐

I go must always recognize Samba Voice.

Naa dis guy be the monkey๐คฃ ๐

This is a lie. Na only for NIGERIA background DATA for they work. Background data come dey chop pass the used data.

This arrowmate really monkey in this skit.๐ it's all for the bread. Afterall na ๐republic we dey.๐๐๐ฝโโก๏ธ

Denzy is too creative

Nothin you fit tell me na Samba do this monkey voice over ๐

This Denny ehn

no be samba be that ๐๐

That guy dey smart

Na Sambad be that monkey but I noor fit Prove am ๐๐

This guy is creative Aswr ๐๐

Am I d only that doesnโt find his skit interesting? Itโs just noise and noise every time

@CHULLY1010 Mtn is so bad the only way they advertise these days is to advise you to switch off background app. Nawa o .

Na samba u dezny turn monkey ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

No be ipali from fans tribe be this

nobody ever touching HIM.

@Matrick_100 Is that monkey not that โI go put you for cultโ guy๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@Okikiolaboyz MTN rather pay influencers to lie to us That do the needful by not stealing from us

@Dickson_PH As can see their mind their business please let us mind our business too

@_VADDICT_ Na samba play monkey role๐๐๐

Samba na monkey ๐๐๐

I did all these and even set apps to close automatically after 10mins of inactivity. MTN still stole my data. MTN steals data

Benin boys too sabi ๐๐ oba gha to kpere Iseee โ๏ธ๐ฏ

No be samba be the gorilla!? Choooo๐ญ๐ญ๐๐

No be samba una turn to monkey?๐

