Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Detty December pour kano
158,349 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

I watched this a very unhealthy amount of times😭😂. Na wetin Shekpe dey find be that.

Hisbah:

Thats the name of the song

Kano loading

Understanding: 0 Vibe: 1000000000

😂😂😂😂 My boss udey delivery 🤗🥰 Guys check out mine too Sake of women man turn Dog 💔😂

Play this video with 1.5X speed and thank me later

The way he climbed that table 😂

Song too slap 😂

Willy dey always deliver😂😂😂

KAKASHI! KAKASHI!! KAKASHI!! KAKASHI!!!

Wetin be this guy 😭😭😹

Thank me later

Amapiano ❌ I’m a piano ✅ 😹

Benz and BMW go too suffer for Abuja 😂😭

Kakashi kakashi kakashi kakashi

Na hisbah go carry shekpe last 😂😂😂😁

Abeg do for this one too😅

Southerners really think there are no singers in Kano and the north 😂😂😂 hisbah una The replies are too funny

'Dj Aofar' 😂

"Oh God na wetin I dey find be this" 😁🤣

Hisbah will have this guy in their sights 🤣🤣🤣

: play on 1.25x >>> play on 1.5x & 1x

I just dey smile i dont knw whether na the intro abi the beat or song or even their dance omo na to vibe to this oooo

@Original_tega songs plenty wey we go learn for decembizzy. chaii.

You’ll certainly love this one too… Kano this December go hot oo

This weyrey don dey put ihn real face now This guy go dey top 3 CRAZIEST content creator 😂😂

I get the song but nor be now i go play ammmmm, nor Dey make noise for my ears 😂😂😂

Nice 1️⃣ 🤣

@grok who sing this song and the title

This December, this song for speaker, suya for hand and dance for leg

IJGBs, make una enter Kano o…gbedu dey 😅

Name of the jam

Meaningful lyrics in English too 👏

The meaning
