ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Dey laugh as how?? ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”

81,790 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 6 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

34 ๆก่ฏ„่ฎบ

Harry Da Diegot ็š„ๅคดๅƒ
Harry Da Diegot6 ไธชๆœˆๅ‰

Shine teeth for the camera

CHUKS ๐Ÿฅ ็š„ๅคดๅƒ
CHUKS ๐Ÿฅ6 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

David Daniel ็š„ๅคดๅƒ
David Daniel6 ไธชๆœˆๅ‰

If we treat our politicians like this, aswear 9ja for better.

Tapa Onye Chelsea ็š„ๅคดๅƒ
Tapa Onye Chelsea6 ไธชๆœˆๅ‰

Hunger don finish that man on kodo sai Make wetin man go chop no put am for wahala God abeg o

Mafia Boss ็š„ๅคดๅƒ
Mafia Boss6 ไธชๆœˆๅ‰

This is not different from what Ogbegbe the police officer did to that boy. Why do we humiliate people like this? It's morally wrong and it's a gross human rights violation. We have a societal problem.

THE SUPREME EMPEROR ๐Ÿ‘‘๐Ÿ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
THE SUPREME EMPEROR ๐Ÿ‘‘๐Ÿ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ6 ไธชๆœˆๅ‰

You no go laugh ke

Blackmantha ็š„ๅคดๅƒ
Blackmantha6 ไธชๆœˆๅ‰

Person steal TV una won beat him future comot. Some persons Dey steal una future, una still Dey hail em

Phonomobile ็š„ๅคดๅƒ
Phonomobile6 ไธชๆœˆๅ‰

Swear say you no go laugh if na you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Certified loner๐Ÿ’™โค๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Certified loner๐Ÿ’™โค๏ธ6 ไธชๆœˆๅ‰

If work dey the country, the guy for steal? Una no just get sense. Politicians dey steal every day but una go do like say una no know, bandit Dey kidnap una go do nothing but because na na poor man, una gather hand dey mend am

SoloMon (without concubines) ็š„ๅคดๅƒ
SoloMon (without concubines)6 ไธชๆœˆๅ‰

They made sure the TV didnโ€™t fall ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

F I R S T U S ็š„ๅคดๅƒ
F I R S T U S6 ไธชๆœˆๅ‰

No tiff for Nigeria o. If dem catch u, u go dey beg make police come

Ada4real ็š„ๅคดๅƒ
Ada4real6 ไธชๆœˆๅ‰

How come this baba go tiff? Tufiakwa

ThankGod Darlington ็š„ๅคดๅƒ
ThankGod Darlington6 ไธชๆœˆๅ‰

This is crazy, like play like play if nothing is done now it can leads to their death

E.JOSH๐Ÿ’™โค๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
E.JOSH๐Ÿ’™โค๏ธ6 ไธชๆœˆๅ‰

How you go dey couple me you go say make I Dey laugh?๐Ÿ˜ฉ Naija no real.

Henry Onyebuchi ็š„ๅคดๅƒ
Henry Onyebuchi6 ไธชๆœˆๅ‰

People wey get sense for this Naija no reach 5 aswear.๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Virex11_30 ็š„ๅคดๅƒ
Virex11_306 ไธชๆœˆๅ‰

If the person wey get that tv follow dem Dey mumu where dem for see wetin to tif???

Alhaji Don wayne ็š„ๅคดๅƒ
Alhaji Don wayne6 ไธชๆœˆๅ‰

Imagine Man wey don old like this

BitJonkie ็š„ๅคดๅƒ
BitJonkie6 ไธชๆœˆๅ‰

Theyโ€™re praying the police comes๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Drew ็š„ๅคดๅƒ
Drew6 ไธชๆœˆๅ‰

Yes, stealing is bad but Nigerian politicians do it every day, make una direct some of this aggression towards politicians too! These thieves are victims of bad governance too If the country good, how much be TV wa person go wan thief?

Iamowolabi ็š„ๅคดๅƒ
Iamowolabi6 ไธชๆœˆๅ‰

Make them dey laugh in pain ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ Whixh kind torture be this ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ญ

St. Uchei ็š„ๅคดๅƒ
St. Uchei6 ไธชๆœˆๅ‰

The old man put cane proof for body?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

OREVA GOODIES ็š„ๅคดๅƒ
OREVA GOODIES6 ไธชๆœˆๅ‰

You thief you them catch you then you laugh

Nzeke Chinedu ็š„ๅคดๅƒ
Nzeke Chinedu6 ไธชๆœˆๅ‰

You dun catch them, why flogging again. It doesnโ€™t make sense.

Emmykingz ๐Ÿ’ง ็š„ๅคดๅƒ
Emmykingz ๐Ÿ’ง6 ไธชๆœˆๅ‰

Do I smile ๐Ÿ˜ž

SemiTunes ็š„ๅคดๅƒ
SemiTunes6 ไธชๆœˆๅ‰

As you dey thef no enter soilder hand nah rubbish experiment dem go use you do

Nuel peters ็š„ๅคดๅƒ
Nuel peters6 ไธชๆœˆๅ‰

Itโ€™s not funny.. people are very hungry!!

REALZ๐Ÿ˜๐Ÿค‘โ˜ ๏ธ๐Ÿ’€ ็š„ๅคดๅƒ
REALZ๐Ÿ˜๐Ÿค‘โ˜ ๏ธ๐Ÿ’€6 ไธชๆœˆๅ‰

And that TV must not fall ๐Ÿ˜‚

Toba Truth ็š„ๅคดๅƒ
Toba Truth6 ไธชๆœˆๅ‰

That guy no go laugh at all He don dey do am since

Bob ็š„ๅคดๅƒ
Bob6 ไธชๆœˆๅ‰

You must smile

smith ็š„ๅคดๅƒ
smith6 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜„

๐—๐™๐„๐ ็š„ๅคดๅƒ
๐—๐™๐„๐6 ไธชๆœˆๅ‰

How do people even have mind to do something like this

One Young Edo Man ็š„ๅคดๅƒ
One Young Edo Man6 ไธชๆœˆๅ‰

Imagine o

Azubuike ็š„ๅคดๅƒ
Azubuike6 ไธชๆœˆๅ‰

Lmao ๐Ÿคฃ

Christian Edet ็š„ๅคดๅƒ
Christian Edet6 ไธชๆœˆๅ‰

@trigottista Dy say make u dy laugh u dy bon face

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘