Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Dey laugh as how?? ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ’”

81,790 Aufrufe โ€ข vor 6 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Harry Da Diegot
Harry Da Diegotvor 6 Monaten

Shine teeth for the camera

Profilbild von CHUKS ๐Ÿฅ
CHUKS ๐Ÿฅvor 6 Monaten

๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von David Daniel
David Danielvor 6 Monaten

If we treat our politicians like this, aswear 9ja for better.

Profilbild von Tapa Onye Chelsea
Tapa Onye Chelseavor 6 Monaten

Hunger don finish that man on kodo sai Make wetin man go chop no put am for wahala God abeg o

Profilbild von Mafia Boss
Mafia Bossvor 6 Monaten

This is not different from what Ogbegbe the police officer did to that boy. Why do we humiliate people like this? It's morally wrong and it's a gross human rights violation. We have a societal problem.

Profilbild von THE SUPREME EMPEROR ๐Ÿ‘‘๐Ÿ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
THE SUPREME EMPEROR ๐Ÿ‘‘๐Ÿ๐Ÿฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 6 Monaten

You no go laugh ke

Profilbild von Blackmantha
Blackmanthavor 6 Monaten

Person steal TV una won beat him future comot. Some persons Dey steal una future, una still Dey hail em

Profilbild von Phonomobile
Phonomobilevor 6 Monaten

Swear say you no go laugh if na you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Certified loner๐Ÿ’™โค๏ธ
Certified loner๐Ÿ’™โค๏ธvor 6 Monaten

If work dey the country, the guy for steal? Una no just get sense. Politicians dey steal every day but una go do like say una no know, bandit Dey kidnap una go do nothing but because na na poor man, una gather hand dey mend am

Profilbild von SoloMon (without concubines)
SoloMon (without concubines)vor 6 Monaten

They made sure the TV didnโ€™t fall ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von F I R S T U S
F I R S T U Svor 6 Monaten

No tiff for Nigeria o. If dem catch u, u go dey beg make police come

Profilbild von Ada4real
Ada4realvor 6 Monaten

How come this baba go tiff? Tufiakwa

Profilbild von ThankGod Darlington
ThankGod Darlingtonvor 6 Monaten

This is crazy, like play like play if nothing is done now it can leads to their death

Profilbild von E.JOSH๐Ÿ’™โค๏ธ
E.JOSH๐Ÿ’™โค๏ธvor 6 Monaten

How you go dey couple me you go say make I Dey laugh?๐Ÿ˜ฉ Naija no real.

Profilbild von Henry Onyebuchi
Henry Onyebuchivor 6 Monaten

People wey get sense for this Naija no reach 5 aswear.๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Virex11_30
Virex11_30vor 6 Monaten

If the person wey get that tv follow dem Dey mumu where dem for see wetin to tif???

Profilbild von Alhaji Don wayne
Alhaji Don waynevor 6 Monaten

Imagine Man wey don old like this

Profilbild von BitJonkie
BitJonkievor 6 Monaten

Theyโ€™re praying the police comes๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Drew
Drewvor 6 Monaten

Yes, stealing is bad but Nigerian politicians do it every day, make una direct some of this aggression towards politicians too! These thieves are victims of bad governance too If the country good, how much be TV wa person go wan thief?

Profilbild von Iamowolabi
Iamowolabivor 6 Monaten

Make them dey laugh in pain ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ Whixh kind torture be this ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von St. Uchei
St. Ucheivor 6 Monaten

The old man put cane proof for body?๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von OREVA GOODIES
OREVA GOODIESvor 6 Monaten

You thief you them catch you then you laugh

Profilbild von Nzeke Chinedu
Nzeke Chineduvor 6 Monaten

You dun catch them, why flogging again. It doesnโ€™t make sense.

Profilbild von Emmykingz ๐Ÿ’ง
Emmykingz ๐Ÿ’งvor 6 Monaten

Do I smile ๐Ÿ˜ž

Profilbild von SemiTunes
SemiTunesvor 6 Monaten

As you dey thef no enter soilder hand nah rubbish experiment dem go use you do

Profilbild von Nuel peters
Nuel petersvor 6 Monaten

Itโ€™s not funny.. people are very hungry!!

Profilbild von REALZ๐Ÿ˜๐Ÿค‘โ˜ ๏ธ๐Ÿ’€
REALZ๐Ÿ˜๐Ÿค‘โ˜ ๏ธ๐Ÿ’€vor 6 Monaten

And that TV must not fall ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Toba Truth
Toba Truthvor 6 Monaten

That guy no go laugh at all He don dey do am since

Profilbild von Bob
Bobvor 6 Monaten

You must smile

Profilbild von smith
smithvor 6 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜„

Profilbild von ๐—๐™๐„๐
๐—๐™๐„๐vor 6 Monaten

How do people even have mind to do something like this

Profilbild von One Young Edo Man
One Young Edo Manvor 6 Monaten

Imagine o

Profilbild von Azubuike
Azubuikevor 6 Monaten

Lmao ๐Ÿคฃ

Profilbild von Christian Edet
Christian Edetvor 6 Monaten

@trigottista Dy say make u dy laugh u dy bon face

ร„hnliche Videos