Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Dey laugh as how?? 😭💔

81,790 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Harry Da Diegot profil fotoğrafı
Harry Da Diegot6 ay önce

Shine teeth for the camera

CHUKS 🍥 profil fotoğrafı
CHUKS 🍥6 ay önce

😭🤣🤣🤣

David Daniel profil fotoğrafı
David Daniel6 ay önce

If we treat our politicians like this, aswear 9ja for better.

Tapa Onye Chelsea profil fotoğrafı
Tapa Onye Chelsea6 ay önce

Hunger don finish that man on kodo sai Make wetin man go chop no put am for wahala God abeg o

Mafia Boss profil fotoğrafı
Mafia Boss6 ay önce

This is not different from what Ogbegbe the police officer did to that boy. Why do we humiliate people like this? It's morally wrong and it's a gross human rights violation. We have a societal problem.

THE SUPREME EMPEROR 👑🐐🦁🇳🇬 profil fotoğrafı
THE SUPREME EMPEROR 👑🐐🦁🇳🇬6 ay önce

You no go laugh ke

Blackmantha profil fotoğrafı
Blackmantha6 ay önce

Person steal TV una won beat him future comot. Some persons Dey steal una future, una still Dey hail em

Phonomobile profil fotoğrafı
Phonomobile6 ay önce

Swear say you no go laugh if na you 😂😂

Certified loner💙❤️ profil fotoğrafı
Certified loner💙❤️6 ay önce

If work dey the country, the guy for steal? Una no just get sense. Politicians dey steal every day but una go do like say una no know, bandit Dey kidnap una go do nothing but because na na poor man, una gather hand dey mend am

SoloMon (without concubines) profil fotoğrafı
SoloMon (without concubines)6 ay önce

They made sure the TV didn’t fall 😂😂😂

F I R S T U S profil fotoğrafı
F I R S T U S6 ay önce

No tiff for Nigeria o. If dem catch u, u go dey beg make police come

Ada4real profil fotoğrafı
Ada4real6 ay önce

How come this baba go tiff? Tufiakwa

ThankGod Darlington profil fotoğrafı
ThankGod Darlington6 ay önce

This is crazy, like play like play if nothing is done now it can leads to their death

E.JOSH💙❤️ profil fotoğrafı
E.JOSH💙❤️6 ay önce

How you go dey couple me you go say make I Dey laugh?😩 Naija no real.

Henry Onyebuchi profil fotoğrafı
Henry Onyebuchi6 ay önce

People wey get sense for this Naija no reach 5 aswear.🤣🤣🤣🤣🤣

Virex11_30 profil fotoğrafı
Virex11_306 ay önce

If the person wey get that tv follow dem Dey mumu where dem for see wetin to tif???

Alhaji Don wayne profil fotoğrafı
Alhaji Don wayne6 ay önce

Imagine Man wey don old like this

BitJonkie profil fotoğrafı
BitJonkie6 ay önce

They’re praying the police comes😂😂

Drew profil fotoğrafı
Drew6 ay önce

Yes, stealing is bad but Nigerian politicians do it every day, make una direct some of this aggression towards politicians too! These thieves are victims of bad governance too If the country good, how much be TV wa person go wan thief?

Iamowolabi profil fotoğrafı
Iamowolabi6 ay önce

Make them dey laugh in pain 😂😁 Whixh kind torture be this 😩😭

St. Uchei profil fotoğrafı
St. Uchei6 ay önce

The old man put cane proof for body?😂😂💔

OREVA GOODIES profil fotoğrafı
OREVA GOODIES6 ay önce

You thief you them catch you then you laugh

Nzeke Chinedu profil fotoğrafı
Nzeke Chinedu6 ay önce

You dun catch them, why flogging again. It doesn’t make sense.

Emmykingz 💧 profil fotoğrafı
Emmykingz 💧6 ay önce

Do I smile 😞

SemiTunes profil fotoğrafı
SemiTunes6 ay önce

As you dey thef no enter soilder hand nah rubbish experiment dem go use you do

Nuel peters profil fotoğrafı
Nuel peters6 ay önce

It’s not funny.. people are very hungry!!

REALZ😍🤑☠️💀 profil fotoğrafı
REALZ😍🤑☠️💀6 ay önce

And that TV must not fall 😂

Toba Truth profil fotoğrafı
Toba Truth6 ay önce

That guy no go laugh at all He don dey do am since

Bob profil fotoğrafı
Bob6 ay önce

You must smile

smith profil fotoğrafı
smith6 ay önce

😂😄

𝐗𝐙𝐄𝐍 profil fotoğrafı
𝐗𝐙𝐄𝐍6 ay önce

How do people even have mind to do something like this

One Young Edo Man profil fotoğrafı
One Young Edo Man6 ay önce

Imagine o

Azubuike profil fotoğrafı
Azubuike6 ay önce

Lmao 🤣

Christian Edet profil fotoğrafı
Christian Edet6 ay önce

@trigottista Dy say make u dy laugh u dy bon face

Benzer Videolar