Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dey play , me & my daughters in 2035. ๐๐
11 Kommentare

You see say the mama no Dey? We don divorce am cause she no gree stan.

๐๐๐๐๐๐ thank God say my babe na United & Ronaldo fan

Lmfaoooo wallahi this will so be me. The painful thing be say I no sure say after Ronaldo, any other player fit craze me like this, and i no go born before e retire๐

If e retire na full time yamal hate I go enter You fit dey see โheโs just 27โ by then.

So one woman one day will say my husband is Kussman๐

If first cry wey come my pikin mouth no sound like โsuiiiiโ em mama go talk who give am Belle

๐๐๐๐๐ I don plaster the whole house with Madrid jersey Make them no follow United suffer

My children fit do anything ohhh but them must support Ronaldo that one no be option. Even my wife Ronaldo fit make us divorce

LMAOOO

Make ur son or daughter support chelsea or arsenal and your wife to support Barca and still love lamine yamala

Iโve only dated United fans all my life. ๐ I just dey reason am now.
รhnliche Videos
See rough play these girls dey follow man play๐ ๐
Damiโ Adenuga
425,856 Aufrufe โข vor 1 Jahr
