正在加载视频...
视频加载失败
Dey useless gan😭
882,096 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
63 条评论

Grave where dem twerk for na him vdm go dey bow for keh?.

All na tribute 😭

😂😂😂

So, because Fela don die now, make baba no get erection again?

You know wetin baba dey face already?😭

they bending is lethal 🙆🙆🙆

Twerking is her own work😂

ajeh

Anyways twerking is not a sin in Yoruba land It’s just a form of dancing 🙂

But twerking on a grave?

Twerking on a grave❌ Honoring the legend ✅

Bro that seun just deh muzz me 😭💔💔

Bruh,you just know he likes women like fela too😭

Make person dey twerk infront if your papa tombstone 🪦🪦 Seun is really a lowlife cloutchaser

He even invite her lmao

December Spotify and YouTube music wrap no see Seun or his father for there, all this fake love ehn because of Wizkid hate🤣🤣😂😂😂

They are just sex objects.

They don’t even deny it

It's a norm now.

Tell her we have a web3 job for her. 🤦🏾♂️

“E go better for you ”😭

Seun nah mumu aje Them suppose play turbulence for Fela

Make baba dey vex inside grave?😂

Too many lies Too many Children wey no nice 😂

Kai I Dey shame for my people Twerking for a dead corpse of many years 😭

Looks somehow tbh,even if he lives about that bit after death? When you don’t know what he is facing in heaven lol

If to sey baba still Dey alive, I sure sey e for don chop this one obo

She is public property lmao

😂

If e reach your turn no honor your papa

@Ghost994327 By twerking on his grave?😂

Na wetin Fela Dey like leave am for am.

This voiceover dey kill me cause what do you mean baba loved it😭?

She feels so proud of doing that😭

Very useless girl.

Useless is understatement Imagine being called to twerk on a grave 😭

Dat seun too useless

Fela would be rejoicing in his grave

@DavidoArmy001 Seun no go happy keh, hope brother femi know you go shake hips

Fela right now 😂😂😂

Are they worshipping this Guys grave

They call him abami eda

Meaning?

@FugaziReturn Supernatural being or somn like that sha

@FugaziReturn Wahala

Can you imagine

People no really get shame again

Shame don die since

No be chaise…shame no get level again😭

ORIGINAL 65k

The painful thing is he will see every visit and things been done but he can't talk. The angels will wake him and show him everything. May Allah save us from the torment of after life. Ameen

@bigwizarrdd 😂

Nah AI be this 😂😂😂 y

😭

Same grave person shake yansh nah him another one Dey bow for 😂

Different pattern-Seyi Vibez

Las las everyone is just non challant in this country

Nobody carry smoke go give baba keh

Even in the grave, this women no still allow baba rest.🤌😂

Baba wey get HIV ooo. Him preek fit don rise inside grave like dat. Very anyhow baba.

Una no just get sense for that country . How that country wan even take better

Very useless 😏

@YoungClinton23 “how you take know wetin baba dey like” 💀💀
相关视频
Sensitive content
Peruzzi go give you nonsense, you go run tweet classic , you too useless gan 😭😭💔
Big Wizard 🪄
640,629 次观看 • 2 年前
