Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

882,096 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

63 Kommentare

Profilbild von Dino-nyong
Dino-nyongvor 8 Monaten

Grave where dem twerk for na him vdm go dey bow for keh?.

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

All na tribute 😭

Profilbild von Dino-nyong
Dino-nyongvor 8 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Bearwis
Bearwisvor 8 Monaten

So, because Fela don die now, make baba no get erection again?

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

You know wetin baba dey face already?😭

Profilbild von Neema
Neemavor 8 Monaten

they bending is lethal 🙆🙆🙆

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

Twerking is her own work😂

Profilbild von Neema
Neemavor 8 Monaten

ajeh

Profilbild von SEYE
SEYEvor 8 Monaten

Anyways twerking is not a sin in Yoruba land It’s just a form of dancing 🙂

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

But twerking on a grave?

Profilbild von SEYE
SEYEvor 8 Monaten

Twerking on a grave❌ Honoring the legend ✅

Profilbild von b
bvor 8 Monaten

Bro that seun just deh muzz me 😭💔💔

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

Bruh,you just know he likes women like fela too😭

Profilbild von Rowdy Ruff
Rowdy Ruffvor 8 Monaten

Make person dey twerk infront if your papa tombstone 🪦🪦 Seun is really a lowlife cloutchaser

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

He even invite her lmao

Profilbild von Rowdy Ruff
Rowdy Ruffvor 8 Monaten

December Spotify and YouTube music wrap no see Seun or his father for there, all this fake love ehn because of Wizkid hate🤣🤣😂😂😂

Profilbild von Comr. Efemena
Comr. Efemenavor 8 Monaten

They are just sex objects.

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

They don’t even deny it

Profilbild von Comr. Efemena
Comr. Efemenavor 8 Monaten

It's a norm now.

Profilbild von Web3 Nigeria
Web3 Nigeriavor 8 Monaten

Tell her we have a web3 job for her. 🤦🏾‍♂️

Profilbild von mike🦇
mike🦇vor 8 Monaten

“E go better for you ”😭

Profilbild von A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷
A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷vor 8 Monaten

Seun nah mumu aje Them suppose play turbulence for Fela

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

Make baba dey vex inside grave?😂

Profilbild von A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷
A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷vor 8 Monaten

Too many lies Too many Children wey no nice 😂

Profilbild von FBT
FBTvor 8 Monaten

Kai I Dey shame for my people Twerking for a dead corpse of many years 😭

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

Looks somehow tbh,even if he lives about that bit after death? When you don’t know what he is facing in heaven lol

Profilbild von Ms. Tracy💕
Ms. Tracy💕vor 8 Monaten

If to sey baba still Dey alive, I sure sey e for don chop this one obo

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

She is public property lmao

Profilbild von Ms. Tracy💕
Ms. Tracy💕vor 8 Monaten

😂

Profilbild von Ojuelegba Boy
Ojuelegba Boyvor 8 Monaten

If e reach your turn no honor your papa

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

@Ghost994327 By twerking on his grave?😂

Profilbild von Ojuelegba Boy
Ojuelegba Boyvor 8 Monaten

Na wetin Fela Dey like leave am for am.

Profilbild von ÓLÚWÁFÉRÀNMÍ
ÓLÚWÁFÉRÀNMÍvor 8 Monaten

This voiceover dey kill me cause what do you mean baba loved it😭?

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

She feels so proud of doing that😭

Profilbild von Mobolaji
Mobolajivor 8 Monaten

Very useless girl.

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

Useless is understatement Imagine being called to twerk on a grave 😭

Profilbild von Temitope
Temitopevor 8 Monaten

Dat seun too useless

Profilbild von DESII BARBIE👅💵
DESII BARBIE👅💵vor 8 Monaten

Fela would be rejoicing in his grave

Profilbild von Temi
Temivor 8 Monaten

@DavidoArmy001 Seun no go happy keh, hope brother femi know you go shake hips

Profilbild von Achiever 🦑
Achiever 🦑vor 8 Monaten

Fela right now 😂😂😂

Profilbild von odiny
odinyvor 8 Monaten

Are they worshipping this Guys grave

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

They call him abami eda

Profilbild von odiny
odinyvor 8 Monaten

Meaning?

Profilbild von INTRO
INTROvor 8 Monaten

@FugaziReturn Supernatural being or somn like that sha

Profilbild von odiny
odinyvor 8 Monaten

@FugaziReturn Wahala

Profilbild von Dimeji
Dimejivor 8 Monaten

Can you imagine

Profilbild von Heismide✨🔝
Heismide✨🔝vor 8 Monaten

People no really get shame again

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

Shame don die since

Profilbild von Heismide✨🔝
Heismide✨🔝vor 8 Monaten

No be chaise…shame no get level again😭

Profilbild von Klichi
Klichivor 8 Monaten

ORIGINAL 65k

Profilbild von Side boyfriend🇨🇦🇨🇦
Side boyfriend🇨🇦🇨🇦vor 8 Monaten

The painful thing is he will see every visit and things been done but he can't talk. The angels will wake him and show him everything. May Allah save us from the torment of after life. Ameen

Profilbild von 𝑱𝑼𝑰𝑪𝒀🦅
𝑱𝑼𝑰𝑪𝒀🦅vor 8 Monaten

@bigwizarrdd 😂

Profilbild von Ebuka
Ebukavor 8 Monaten

Nah AI be this 😂😂😂 y

Profilbild von Abijo Segun
Abijo Segunvor 8 Monaten

😭

Profilbild von olammzy
olammzyvor 8 Monaten

Same grave person shake yansh nah him another one Dey bow for 😂

Profilbild von Chapo🗣️
Chapo🗣️vor 8 Monaten

Different pattern-Seyi Vibez

Profilbild von Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealthvor 8 Monaten

Las las everyone is just non challant in this country

Profilbild von DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct
DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acctvor 8 Monaten

Nobody carry smoke go give baba keh

Profilbild von PADRINO
PADRINOvor 8 Monaten

Even in the grave, this women no still allow baba rest.🤌😂

Profilbild von Orochi Sama
Orochi Samavor 8 Monaten

Baba wey get HIV ooo. Him preek fit don rise inside grave like dat. Very anyhow baba.

Profilbild von Bunny
Bunnyvor 8 Monaten

Una no just get sense for that country . How that country wan even take better

Profilbild von Gucci Money 💲
Gucci Money 💲vor 8 Monaten

Very useless 😏

Profilbild von .
.vor 8 Monaten

@YoungClinton23 “how you take know wetin baba dey like” 💀💀

Ähnliche Videos