Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Dey useless gan😭

882,096 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 63

Фото профиля Dino-nyong
Dino-nyong8 месяцев назад

Grave where dem twerk for na him vdm go dey bow for keh?.

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

All na tribute 😭

Фото профиля Dino-nyong
Dino-nyong8 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Bearwis
Bearwis8 месяцев назад

So, because Fela don die now, make baba no get erection again?

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

You know wetin baba dey face already?😭

Фото профиля Neema
Neema8 месяцев назад

they bending is lethal 🙆🙆🙆

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

Twerking is her own work😂

Фото профиля Neema
Neema8 месяцев назад

ajeh

Фото профиля SEYE
SEYE8 месяцев назад

Anyways twerking is not a sin in Yoruba land It’s just a form of dancing 🙂

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

But twerking on a grave?

Фото профиля SEYE
SEYE8 месяцев назад

Twerking on a grave❌ Honoring the legend ✅

Фото профиля b
b8 месяцев назад

Bro that seun just deh muzz me 😭💔💔

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

Bruh,you just know he likes women like fela too😭

Фото профиля Rowdy Ruff
Rowdy Ruff8 месяцев назад

Make person dey twerk infront if your papa tombstone 🪦🪦 Seun is really a lowlife cloutchaser

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

He even invite her lmao

Фото профиля Rowdy Ruff
Rowdy Ruff8 месяцев назад

December Spotify and YouTube music wrap no see Seun or his father for there, all this fake love ehn because of Wizkid hate🤣🤣😂😂😂

Фото профиля Comr. Efemena
Comr. Efemena8 месяцев назад

They are just sex objects.

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

They don’t even deny it

Фото профиля Comr. Efemena
Comr. Efemena8 месяцев назад

It's a norm now.

Фото профиля Web3 Nigeria
Web3 Nigeria8 месяцев назад

Tell her we have a web3 job for her. 🤦🏾‍♂️

Фото профиля mike🦇
mike🦇8 месяцев назад

“E go better for you ”😭

Фото профиля A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷
A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷8 месяцев назад

Seun nah mumu aje Them suppose play turbulence for Fela

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

Make baba dey vex inside grave?😂

Фото профиля A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷
A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷8 месяцев назад

Too many lies Too many Children wey no nice 😂

Фото профиля FBT
FBT8 месяцев назад

Kai I Dey shame for my people Twerking for a dead corpse of many years 😭

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

Looks somehow tbh,even if he lives about that bit after death? When you don’t know what he is facing in heaven lol

Фото профиля Ms. Tracy💕
Ms. Tracy💕8 месяцев назад

If to sey baba still Dey alive, I sure sey e for don chop this one obo

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

She is public property lmao

Фото профиля Ms. Tracy💕
Ms. Tracy💕8 месяцев назад

😂

Фото профиля Ojuelegba Boy
Ojuelegba Boy8 месяцев назад

If e reach your turn no honor your papa

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

@Ghost994327 By twerking on his grave?😂

Фото профиля Ojuelegba Boy
Ojuelegba Boy8 месяцев назад

Na wetin Fela Dey like leave am for am.

Фото профиля ÓLÚWÁFÉRÀNMÍ
ÓLÚWÁFÉRÀNMÍ8 месяцев назад

This voiceover dey kill me cause what do you mean baba loved it😭?

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

She feels so proud of doing that😭

Фото профиля Mobolaji
Mobolaji8 месяцев назад

Very useless girl.

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

Useless is understatement Imagine being called to twerk on a grave 😭

Фото профиля Temitope
Temitope8 месяцев назад

Dat seun too useless

Фото профиля DESII BARBIE👅💵
DESII BARBIE👅💵8 месяцев назад

Fela would be rejoicing in his grave

Фото профиля Temi
Temi8 месяцев назад

@DavidoArmy001 Seun no go happy keh, hope brother femi know you go shake hips

Фото профиля Achiever 🦑
Achiever 🦑8 месяцев назад

Fela right now 😂😂😂

Фото профиля odiny
odiny8 месяцев назад

Are they worshipping this Guys grave

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

They call him abami eda

Фото профиля odiny
odiny8 месяцев назад

Meaning?

Фото профиля INTRO
INTRO8 месяцев назад

@FugaziReturn Supernatural being or somn like that sha

Фото профиля odiny
odiny8 месяцев назад

@FugaziReturn Wahala

Фото профиля Dimeji
Dimeji8 месяцев назад

Can you imagine

Фото профиля Heismide✨🔝
Heismide✨🔝8 месяцев назад

People no really get shame again

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

Shame don die since

Фото профиля Heismide✨🔝
Heismide✨🔝8 месяцев назад

No be chaise…shame no get level again😭

Фото профиля Klichi
Klichi8 месяцев назад

ORIGINAL 65k

Фото профиля Side boyfriend🇨🇦🇨🇦
Side boyfriend🇨🇦🇨🇦8 месяцев назад

The painful thing is he will see every visit and things been done but he can't talk. The angels will wake him and show him everything. May Allah save us from the torment of after life. Ameen

Фото профиля 𝑱𝑼𝑰𝑪𝒀🦅
𝑱𝑼𝑰𝑪𝒀🦅8 месяцев назад

@bigwizarrdd 😂

Фото профиля Ebuka
Ebuka8 месяцев назад

Nah AI be this 😂😂😂 y

Фото профиля Abijo Segun
Abijo Segun8 месяцев назад

😭

Фото профиля olammzy
olammzy8 месяцев назад

Same grave person shake yansh nah him another one Dey bow for 😂

Фото профиля Chapo🗣️
Chapo🗣️8 месяцев назад

Different pattern-Seyi Vibez

Фото профиля Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealth8 месяцев назад

Las las everyone is just non challant in this country

Фото профиля DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct
DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct8 месяцев назад

Nobody carry smoke go give baba keh

Фото профиля PADRINO
PADRINO8 месяцев назад

Even in the grave, this women no still allow baba rest.🤌😂

Фото профиля Orochi Sama
Orochi Sama8 месяцев назад

Baba wey get HIV ooo. Him preek fit don rise inside grave like dat. Very anyhow baba.

Фото профиля Bunny
Bunny8 месяцев назад

Una no just get sense for that country . How that country wan even take better

Фото профиля Gucci Money 💲
Gucci Money 💲8 месяцев назад

Very useless 😏

Фото профиля .
.8 месяцев назад

@YoungClinton23 “how you take know wetin baba dey like” 💀💀

Похожие видео