Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Dey useless gan😭

882,096 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

63 Yorum

Dino-nyong profil fotoğrafı
Dino-nyong8 ay önce

Grave where dem twerk for na him vdm go dey bow for keh?.

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

All na tribute 😭

Dino-nyong profil fotoğrafı
Dino-nyong8 ay önce

😂😂😂

Bearwis profil fotoğrafı
Bearwis8 ay önce

So, because Fela don die now, make baba no get erection again?

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

You know wetin baba dey face already?😭

Neema profil fotoğrafı
Neema8 ay önce

they bending is lethal 🙆🙆🙆

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

Twerking is her own work😂

Neema profil fotoğrafı
Neema8 ay önce

ajeh

SEYE profil fotoğrafı
SEYE8 ay önce

Anyways twerking is not a sin in Yoruba land It’s just a form of dancing 🙂

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

But twerking on a grave?

SEYE profil fotoğrafı
SEYE8 ay önce

Twerking on a grave❌ Honoring the legend ✅

b profil fotoğrafı
b8 ay önce

Bro that seun just deh muzz me 😭💔💔

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

Bruh,you just know he likes women like fela too😭

Rowdy Ruff profil fotoğrafı
Rowdy Ruff8 ay önce

Make person dey twerk infront if your papa tombstone 🪦🪦 Seun is really a lowlife cloutchaser

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

He even invite her lmao

Rowdy Ruff profil fotoğrafı
Rowdy Ruff8 ay önce

December Spotify and YouTube music wrap no see Seun or his father for there, all this fake love ehn because of Wizkid hate🤣🤣😂😂😂

Comr. Efemena profil fotoğrafı
Comr. Efemena8 ay önce

They are just sex objects.

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

They don’t even deny it

Comr. Efemena profil fotoğrafı
Comr. Efemena8 ay önce

It's a norm now.

Web3 Nigeria profil fotoğrafı
Web3 Nigeria8 ay önce

Tell her we have a web3 job for her. 🤦🏾‍♂️

mike🦇 profil fotoğrafı
mike🦇8 ay önce

“E go better for you ”😭

A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷 profil fotoğrafı
A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷8 ay önce

Seun nah mumu aje Them suppose play turbulence for Fela

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

Make baba dey vex inside grave?😂

A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷 profil fotoğrafı
A moving man 👨🏾‍💻🇦🇷8 ay önce

Too many lies Too many Children wey no nice 😂

FBT profil fotoğrafı
FBT8 ay önce

Kai I Dey shame for my people Twerking for a dead corpse of many years 😭

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

Looks somehow tbh,even if he lives about that bit after death? When you don’t know what he is facing in heaven lol

Ms. Tracy💕 profil fotoğrafı
Ms. Tracy💕8 ay önce

If to sey baba still Dey alive, I sure sey e for don chop this one obo

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

She is public property lmao

Ms. Tracy💕 profil fotoğrafı
Ms. Tracy💕8 ay önce

😂

Ojuelegba Boy profil fotoğrafı
Ojuelegba Boy8 ay önce

If e reach your turn no honor your papa

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

@Ghost994327 By twerking on his grave?😂

Ojuelegba Boy profil fotoğrafı
Ojuelegba Boy8 ay önce

Na wetin Fela Dey like leave am for am.

ÓLÚWÁFÉRÀNMÍ profil fotoğrafı
ÓLÚWÁFÉRÀNMÍ8 ay önce

This voiceover dey kill me cause what do you mean baba loved it😭?

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

She feels so proud of doing that😭

Mobolaji profil fotoğrafı
Mobolaji8 ay önce

Very useless girl.

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

Useless is understatement Imagine being called to twerk on a grave 😭

Temitope profil fotoğrafı
Temitope8 ay önce

Dat seun too useless

DESII BARBIE👅💵 profil fotoğrafı
DESII BARBIE👅💵8 ay önce

Fela would be rejoicing in his grave

Temi profil fotoğrafı
Temi8 ay önce

@DavidoArmy001 Seun no go happy keh, hope brother femi know you go shake hips

Achiever 🦑 profil fotoğrafı
Achiever 🦑8 ay önce

Fela right now 😂😂😂

odiny profil fotoğrafı
odiny8 ay önce

Are they worshipping this Guys grave

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

They call him abami eda

odiny profil fotoğrafı
odiny8 ay önce

Meaning?

INTRO profil fotoğrafı
INTRO8 ay önce

@FugaziReturn Supernatural being or somn like that sha

odiny profil fotoğrafı
odiny8 ay önce

@FugaziReturn Wahala

Dimeji profil fotoğrafı
Dimeji8 ay önce

Can you imagine

Heismide✨🔝 profil fotoğrafı
Heismide✨🔝8 ay önce

People no really get shame again

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

Shame don die since

Heismide✨🔝 profil fotoğrafı
Heismide✨🔝8 ay önce

No be chaise…shame no get level again😭

Klichi profil fotoğrafı
Klichi8 ay önce

ORIGINAL 65k

Side boyfriend🇨🇦🇨🇦 profil fotoğrafı
Side boyfriend🇨🇦🇨🇦8 ay önce

The painful thing is he will see every visit and things been done but he can't talk. The angels will wake him and show him everything. May Allah save us from the torment of after life. Ameen

𝑱𝑼𝑰𝑪𝒀🦅 profil fotoğrafı
𝑱𝑼𝑰𝑪𝒀🦅8 ay önce

@bigwizarrdd 😂

Ebuka profil fotoğrafı
Ebuka8 ay önce

Nah AI be this 😂😂😂 y

Abijo Segun profil fotoğrafı
Abijo Segun8 ay önce

😭

olammzy profil fotoğrafı
olammzy8 ay önce

Same grave person shake yansh nah him another one Dey bow for 😂

Chapo🗣️ profil fotoğrafı
Chapo🗣️8 ay önce

Different pattern-Seyi Vibez

Abiola Mr Wealth profil fotoğrafı
Abiola Mr Wealth8 ay önce

Las las everyone is just non challant in this country

DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct profil fotoğrafı
DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct8 ay önce

Nobody carry smoke go give baba keh

PADRINO profil fotoğrafı
PADRINO8 ay önce

Even in the grave, this women no still allow baba rest.🤌😂

Orochi Sama profil fotoğrafı
Orochi Sama8 ay önce

Baba wey get HIV ooo. Him preek fit don rise inside grave like dat. Very anyhow baba.

Bunny profil fotoğrafı
Bunny8 ay önce

Una no just get sense for that country . How that country wan even take better

Gucci Money 💲 profil fotoğrafı
Gucci Money 💲8 ay önce

Very useless 😏

. profil fotoğrafı
.8 ay önce

@YoungClinton23 “how you take know wetin baba dey like” 💀💀

Benzer Videolar