Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Dezny don hack this skitmaking thing 😂
33 Yorum

Tailor ke, how many clothes you wan sew before you buy Volvo for you papa

Leave am🤣

Still one of the best content creator fr fr😂😂

Follow me please and check my highlights for fun contents

Tailor no bad now. You no see Veekee James

Yea yea

Tailor inside all these things wey dey ground son🤣

The way this caption and comments dey hail the skit, who no get data go go borrow, only to be disappointed.

Disappointed kwa

@Hazzansaz The guy too good

He sabi

🤣🤣🤣🤣

Denzy werey 😂🤣😂😂😂

He too good

He too good 😹

Yet some senseless fools would put Dezny in conversations with headless skimmers. OG made a skit addressing societal challenges, the impact of forced career path on children in their early age whilst advocating for parents to allow children be children.

Werey say him have passion for thread 😂😂😂

Goat 😭

Aje 🤣

Dem wan scatter e head 😂

So dis woman sabi talk normal, my whole life is a lie 😭😭

This is very funny 😂😂😂

😂

😂

😂😂😂

3 minutes to do watch this nonsense, any skit more than 40 minutes na bullshit, which person data ona wan waste

Dezny no dey ever miss ajieee 😂

Wetin he hack ????🌚

I want to be a tailor “Comot for here” 😂😭😭🤣

😂😂

A werey spotted

Facts

💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:
