Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Diamond 💎 or Gold 🥇. Out now 🔥
78,680 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 29

Promote this song with your life bro, na mad song be this

@QudusOlalekan11 e pain me say dem no dey help u farm Apple Music . U for don dey dem mavo and Fola comparison na Apple Music dem dey take gas their fans make dapper find something do sha

Tml you be Top boy🥺🐅❤️

You still dey dapper record...?

Fola must Dey that album o 😡🔥

So many good song wey dis boy don waste , TML Abeg no waste this one too promote it with all your life my bro ❤️❤️❤️

@bigpypa_1 Song wey I dey chop everyday 😂😆🪖🪖

Over sabi Dey worry you!

@QudusOlalekan11 Promise this song with ur life bro try find money pay influencer ur self no waste this song abeg

@Tml_vibez na you do back up for attention by @Folapondis ? Abeg me and my guy bet on am quick reply

E sure 4u no worry

Pawon boy ❤️🎶

top collab

Over sabi

Pawon boy 🐅 🔥

my favs !

@maghzy1 Out na keh , I don dismantle this one 😂

Fola X TML am so there,I swear to GOD 🔥🔥🔥🔥🔥

TML 🥹Omo music na your thing abeg

@jeezo_dee Drop one with Fola 😒

This boy is too good

U good pass that one wey siddown your front ! 💐

Lit 🔥

💐❤️

TML and Fola ❌

You good no worry 😉

♥️♥️♥️

Ogoooo ❤️🌹

🔥
Похожие видео
Sensitive content
Diamond or Gold?! Yours on friday 27/8 🐅
Tml_vibez
170,154 просмотров • 26 дней назад

