正在加载视频...

视频加载失败

🚨DIAMOND PLATNUMZ, JUMA JUX “JOY” — OUT NOW Hows it Sounding ??

110,113 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Flamez 🥁 的头像
Flamez 🥁5 个月前

Make dem carry am go their country… iyabo ojo pikin influence no fit carry this one enter Nigeria

Enola💵 的头像
Enola💵5 个月前

This two won milk Nigerians😭😭😭😅😅😅wetin be this

Paul Ifiora 的头像
Paul Ifiora5 个月前

No be “Who’s your guy” be this??

🥈💧Big JÔSĦ 的头像
🥈💧Big JÔSĦ5 个月前

Guy go and take care of Priscilla and the new baby, make you leave music 😂🤦‍♂️

Danielnotbnxn 的头像
Danielnotbnxn5 个月前

This niggas think we are still in 2016 or something?

Ashafe 的头像
Ashafe5 个月前

Just feature Davido for remix. This is the kind of music he like to do remix on and make hit

Plug 🔌 的头像
Plug 🔌5 个月前

Make both of dem Dey sell suya

Betty 的头像
Betty5 个月前

First diamond release happy now both of dem don release joy. Business really boomin in Tanzy

Paul Ifiora 的头像
Paul Ifiora5 个月前

Be like he no copy any song this time around. Kudos👏🏼

Green Hearted 💚 的头像
Green Hearted 💚5 个月前

Mk person use dat Diamond dance do memes abeg I need am 😂😂

just_timi🔝❤️ 的头像
just_timi🔝❤️5 个月前

Omo ikweji oo 😂😂😂

manBoy 的头像
manBoy5 个月前

For dropping this song you’re entitle to 7yrs in jail

A R R A N G E ✝️ 的头像
A R R A N G E ✝️5 个月前

Nigeria people no know say this two guy nahim be their Jay z and Kanye west for their country 😹😹😹

Taofeek Abiola 的头像
Taofeek Abiola5 个月前

Diamond Platnumz has dropped hope no one's music has gone missing?

.. 的头像
..5 个月前

Steezeless Guys

Oluwole_☯️ 的头像
Oluwole_☯️5 个月前

Make una dea careful for this app Oo I dea vex Oooo 😤😤

Iranwooluwa🌞 的头像
Iranwooluwa🌞5 个月前

This is a torture to my ear abeg make the sound remain for Tanzania

BIG MEC🤴 的头像
BIG MEC🤴5 个月前

That Juma go talk wetin dey give am money sha, definitely not this work 😂 😂 E no fit be this music..

iBleedPalmwine🇧🇪 的头像
iBleedPalmwine🇧🇪5 个月前

na people wey go that JP wedding go stream this ear-sore

live with Judith 的头像
live with Judith5 个月前

I actually like song Especially the chorus 💃💃💃💃💃

oyeku but not dj chicken.. 的头像
oyeku but not dj chicken..5 个月前

Who notice say them don Dey push Jumia to Afrobeat stuff…

MS. PEPPERS 的头像
MS. PEPPERS5 个月前

I just know they look fruity as hell.🌚

𝗘𝗻𝘁𝗲𝗿𝘁𝗮𝗶𝗻𝗺𝗲𝗻𝘁 𝗕𝘂𝘇𝘇 𝗡𝗮𝗶𝗷𝗮 的头像
𝗘𝗻𝘁𝗲𝗿𝘁𝗮𝗶𝗻𝗺𝗲𝗻𝘁 𝗕𝘂𝘇𝘇 𝗡𝗮𝗶𝗷𝗮5 个月前

New banger alert! 🚨 Diamond Platnumz & Juma Jux — JOY 🎶🔥 Hit or miss? 👀👇

𝗘𝗻𝘁𝗲𝗿𝘁𝗮𝗶𝗻𝗺𝗲𝗻𝘁 𝗕𝘂𝘇𝘇 𝗡𝗮𝗶𝗷𝗮 的头像
𝗘𝗻𝘁𝗲𝗿𝘁𝗮𝗶𝗻𝗺𝗲𝗻𝘁 𝗕𝘂𝘇𝘇 𝗡𝗮𝗶𝗷𝗮5 个月前

This collab is VIBES ONLY 🔥 JOY by Diamond Platnumz x Juma Jux — thoughts? 👇

Uzual Zuzpekt 👣 的头像
Uzual Zuzpekt 👣5 个月前

E don drop another fl0p , they wanna be Nigerians so b@d Clarity of mind by dammy krane too bad 🔥 all hits , no miss atall

relass ruty🙏🙌 的头像
relass ruty🙏🙌5 个月前

Where our husband Dey see his trouser from self 😂😂

JUNIOR BOY 🥬 的头像
JUNIOR BOY 🥬5 个月前

Best of friends in a collabo ought to be fire

soldierboyyy 的头像
soldierboyyy5 个月前

After now Dem go say Nigerians no de supportive of other African artistes,say the song no o viral here,where person wan just start from

Demilade 的头像
Demilade5 个月前

😂😂😂

𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽 的头像
𝜥𝜣𝑺𝜤 _7𝑮 👽5 个月前

Make Dey go farm Dey think say we Dey 2010 Wetin be this

I_P🚀🤖🧐 的头像
I_P🚀🤖🧐5 个月前

Diamond 💎💥❤️

𝗘𝗻𝘁𝗲𝗿𝘁𝗮𝗶𝗻𝗺𝗲𝗻𝘁 𝗕𝘂𝘇𝘇 𝗡𝗮𝗶𝗷𝗮 的头像
𝗘𝗻𝘁𝗲𝗿𝘁𝗮𝗶𝗻𝗺𝗲𝗻𝘁 𝗕𝘂𝘇𝘇 𝗡𝗮𝗶𝗷𝗮5 个月前

🎶 JOY is here! 🚨 Diamond Platnumz & Juma Jux bringing the heat… how we feeling? 👀👇

Its Shilexy Baby 💆🏽 的头像
Its Shilexy Baby 💆🏽5 个月前

😂😂

spark... Perry 的头像
spark... Perry5 个月前

As long as Priscilla Dey enjoy…. Nkwobi ooo Abi wetin u call ham

LawaLee 的头像
LawaLee5 个月前

Odd and horrible

相关视频