Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Did I just hear Bolaji calling Abiola egbon? 🤷🏽♂️🤷🏽♂️🤷🏽♂️
776,937 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

For street egbon na whynin sometimes

Una wahala too much, and no be say dem sabi una real life oo.😏

I just checked, Abiola na still 30. Na wa o. All these kids come dey make me feel like ancestor

Abiola neva even reach 34years old self … anyhow sha na dere prob

Bolaji is 34 I think

She’s 34 Cute is 30 I suspect it’s just banter

I think so

Who is Bolaji? Biola go don reach 35 Abi? Na young guy but e go still senior someone anyhow

Omo una no do street na normal thing we do now

Egbon is a slang in Yoruba land especially in Ibadan you can call anybody Egbon that doesn't mean he's older than her

lock your door before checking the comments lol👇🏻👇🏻 Jchxxy

It’s cruise Beautiful people please patronize me

Na another person she Dey greet jor,na just coincidence

But what funny is she even bow join

Egbon with ikunle sef

As how na😂

She is 33 years old according to her post

If she call am name Na una go still Dey bash am She’s very respectful one of her good perks

They will be acting as if they dont know what they are doing. Shior!

E fit be whining

lock your door before checking the comments lol👇🏻👇🏻 Hvhh

@Alpha_Yom Who is the Bolaji lady?

@Alpha_Yom Can you remember her now?

@Alpha_Yom 🤔🤔

Bolaji na Smallie nao ….

That one is normal, no be everyday we suppose dey carry age for head

lock your door before checking the comments lol👇🏻👇🏻 Gucuych

Na just whining based on winnings Bolaji senior am die

Bolaji is a small gurl...

Brother gafar con small for una face Abi 😂😂

Bolaji is older than him

Ewo ni are you just coming? Are youbjust coming? You give am time to reach the venue 😂😂😂 E gbenu soun jhor

Maybe she thought it was someone else at that moment….. sometimes eyes dey close at this period
