Loading video...
Video Failed to Load
different Nigerian artiste VS stage invaders 😂🤧
11 Comments

Georgebabs📸1 year ago
See wetin odumodu do person wey near shallipopi, come imagine wetin e go do person wey near am😂😂

Solar Heavy1 year ago
another epic track by @SolarHeavy

Brother G.O1 year ago
Dem don release Akpi today , if burna see this video he fit replace you with Am lol

Chibueze1 year ago
Weytin be this 🤣🤣🤣🤣

jidda☆1 year ago
Who else was peacefully waiting for burna boy 😂😂😂

✞1 year ago
Which kind walk be that for burna boy 😭😭

Elvis Tunde1 year ago
This is so accurate 😂😂

osama ✯1 year ago
Odumo 🤣🤣

Richie Jhay1 year ago
😭😭🤣🤣🤣can i know my offense

Sporting King1 year ago
So Rema dey kick person too 😂

Temi 💨1 year ago
Nah that Burna boy walk too accurate 😭😭
