Loading video...
Video Failed to Load
Dis is How You Know The Difference between Celebrity And Yeyebrity😂
11,023 views • 3 days ago •via X (Twitter)
27 Comments

Dah Osun micheal jackson dull normally

😂😂

Omo wetin dey do osakpolo sef 😆 🤣 😂

😂😂

He still promote his album 😂😂😂😂

And the album still flop sef😂

As Wizkid dey repair Afrobeat,Osakpolor dey try every possible best to ruin ham,that guy no fit make heaven😂😂

Slovido

Very slow MF😂

Share motivation, you dey introduce your family and album way don flop 😂😭😂😂😂

God Abeg 😂😩

Give motivation you Dey do pr for album that dude too do men 😂

Slovido

Yeyebrity lol 😆

😂

I dey shame for who them born am for atalanta

😂

He rush collect mic like he wan talk better thing

Lmao

Slovido and talking nonsense 😂🦅

Na the one wey he talk sensational pain be pass

😂😹😹😆

No he him fault now ! Nah the girl way give him mic 🎤 I blame osakpolo

😂😂😂😂

😂😂😂

Big wiz for life❤️❤️

Now i see why erigga call am slovido😭😂
Related Videos
Sensitive content
“Top” Christian Debater doesn’t know the difference between PROPHECY and PREDICTION😂
itachi
32,557 views • 20 days ago
