Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Discipline or Abuse?
277,719 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

We chop beating more than this and we no die… make e go round joor

Thank God for this discipline.. if not Bobrisky’s go don plenty in Nigeria

She sabi, your hand no go reach that place 🤣🤣🤣

This one still good The one wey worst pass na when em tell una put una head for locker and shut your eyes una no go know when the cane go reach your side If you no sabi chop cane fear go don finish you bfr he reach your turn 😂

Lol we didn’t call it about during our time

In black community it’s discipline

Try am with my siblings or my children nd see wonders..

This boy just Dey reason him life for there …😂😂

How old are you? I do not consider it abuse I went through that

Government schools Na dem😂
Похожие видео
Sensitive content
Father Criticized After Spanking Daughter After Finding Out She Is S-xually Active, Is This a Form Of Discipline or Child Abuse?
STREET FIGHT HARD 🥊🔞
756,363 просмотров • 2 лет назад
Sensitive content
Training or abuse?
Cucsman
130,219 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Abuse by the community or brotherly love?
Tshenolo PI
133,028 просмотров • 5 месяцев назад
Sensitive content
Is this funny or just child abuse? 🤨
AlphaFox
27,066 просмотров • 8 месяцев назад

