Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Discovered this song today and it has been on repeat. I've started learning it sef
52 Yorum

Oluko don change car, congratulations bro

😊😊

Make I see money change mine too oo🙏

I jo enjoy am sha 😂 The surroundings don't look like Nigeria, by the way, Oluko. 👀

Coastal Road

Abeg Abeg Abeg

Can Temu arojinle please take the backseat?

😂😂

So na you Dey disturb me with music beside my house, make I no catch you oo

You wey dey Ìbàdàn 🤣

🤣🤣🤣

Abeg who commot our original arojinle con giv us temu one?

As how?

Send me small part of this happiness my bro 😂🤣

God will make us all happy

Oluko ti wa leko

😁😁😁

Na the song wey u suppose dey sing for that Hausa babe be dis

😁😁

Love what I'm hearing

Sounds really nice

Not bad 🔥

Yeah

I wish I can learn it.

😂😂 mo wa amazed

I speak Hausa na

What???? This is news to me.

I often write about it

It’s my first time hearing you speak 🥹

U neva tell us wetin dey do you o olukò😭😂

😂😂😂

@OlaitanSugar7 Na you de sing de shout Egbon? 😂😂😂😂😂

@OlaitanSugar7 Yes na

@OlaitanSugar7 Ehnnn Well done sir 🤣

D song dey carry you reach there 😹😂

I swear

Arojinle cruising on our coastal highway..How he be?

Makes sense

Olukọ your car dey enter my eyes 🧐🧐

Shey hybrid koh niyen sha

Omo you can’t tell what people are listening to in their car 😂😂

@grok what car is this

Fraaaaaa Dey worry Oloku ooo

Oluko Kilewa se leko Ahmed?

Make I tag this Hausa girl @wuraola5o

Very sexy

They need to do remix of the song with you on it, the Janasi is topnotch...

Sounds almost hindi

Wetin e mean before we follow you dey sing ó? 🤣🤣

Translate the lyrics in Yoruba for us, egbon. 🙏😂

Nibo la tun jasi bayi oluko

Repeat mode don catch you 😂

