Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DJ Chicken don buy serious market 😭💔
236,109 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

And sowere wey suppose help am just returned from his own market 😭😢

aare don humble 😭😂😂😂😂

Why them dey call seyi tinubu your excellency??? We just like to dey do nonsense for this country ajeh!

This country is something else… you don’t just arrest people anyhow because they said something against the president especially when it is coming from someone we already know is mentally unstable There are more pressing issues to iron out other than this bs

ST go release am , load am better money make him use him platform dey campaign for him papa

Is this a man or a woman or a man/woman? Can’t this nigga hit the gym and stop looking like a woman

DJ Chicken buy job wey pass am

Shey Country wey no dey work sup dey arrest person anyhow God punish them

Make una no worry, DJ Chicken no go lost, na him dem wan use set example 🤣 Make others learn and fear. He will be released but him go suffer small for there

so Nigeria work is to arrest people when we have bandit

So there’s no freedom of speech in this country Abi, una don turn mini Kim or Putin.. crazy muderfucker… Oba mewa Igba mewa. Before you got in power someone else has been so wtf oppressing people, una just turn yourselves to GOD

@Zeego27 Water drum Dey porkiyor house ke and you Dey live for bungalow ke

Chicken cheeks go don big for prison

Wahala 😂

Market small na plaza him buy 🤦🏻♂️

lol 😂

Dem don incarcerate are ika 😂😂😭

☀️ Power Your Home & Business with Reliable Solar Solutions! Looking for high-quality solar products you can trust? 📝 Place Your Order Online: All prices are exclusive of VAT. CELDON — Reliable. Efficient. Sustainable.

And the Werey chicken dey always brag about having jazz to do whatever he wants. Let him disappear from the jail now

Werey to ti pe ni looto ☹️

This is the real definition of if you price you must pay,chicken don price and he must pay.

😂😂

The guy sef too do 😂😂

Awon KFC nko 😂

Some of you are so foolish, a tyrant and his son are taking away your freedom of speech and you’re kneeling to beg. Why are you so shameless

If anything happens to dj chicken in seyi tinubu custody it wont be funny for seyi tinubu. Because seyi doesn’t look like e ni to da pe. Yet you’re locking him in dss custody

Haaaa, i don’t police carry Dj chicken 😂

Omoh

Lol 🤣 Why em JuJu no won save am since

Mind the way you comment
Benzer Videolar
Sensitive content
DJ chicken don buy market o 😭💔🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
168,944 görüntüleme • 11 ay önce
