Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DJ Chicken go learn lesson soon. 🥱
7 Yorum

Ahlex ❤️2 yıl önce
Who and who gives this boy audience.. na those people I blame sha

Charles2 yıl önce
That hin mama wey he mention go far,Omoh

Biggest in your country🌍🪙🖤🦅2 yıl önce
I wish say dem fit just do am for this guy really quick cause wetin make am say that nonsense

LAazYy2 yıl önce
Nvr liked this guy for once, Nigerians go just de hype rubbish, abeg @wizkidayo make small hand touch am...

Haywhy Jnr2 yıl önce
When he was doing it to other artists Una dey offline? He reach Wizkid he wan learn lesson lmao😂.. nothing go sup bro

Abbie🤎👜2 yıl önce
He will learn

Ken Jr Isaborson2 yıl önce
Wizkid Reply’s Dj chicken
