Loading video...
Video Failed to Load
Dj chicken is back on curiosity made me ask
35 Comments

Nah everywhere way chicken go for this life e de define biology 😂😂😂😂shey de ask am now way he de define am😭😭😭😂😂😂

DJ Chicken no need to force am 😂😂😂 omo I don laugh tire

Watch full video here

He say movement 😂😂😂

Werey say movement 😭😭😭😭

This guy's response for everything na "two types of Biology" 😭😄🤣

That Biology definition sure for am die😂

Na only dj chicken be the guest wey make us see the backstage crew because naso so waka he do dey waka for inside studio 😂

Na only biology they teach chicken for school 😂😂

Isbae U is bigger than MrBeast💀🤡

Chicken stand up reach 1 million times 😭😂

Movement

Who asked him to define biology 😂😂😂

Can you invite Gumi to your show?

Person don talk am say chicken go define biology

E no go define biology keh😂😂

Movement 😂😂😂

DJ CHICKEN DONE MAD ON A SERIOUS NOTE, HE NEEDS HELP.

No kee chicken ooo, wait till December ooo

Movement 😂😂😂

Make ah enter YouTube asap

I swear chicken nah werey

This guy has serious mental disorder sha we dey laugh

Very chaotic Guy Abeg post the BTS 😹😹😹

Better wayray 😂 Na only biology dem teach am 😂

Chicken

Movement 😭😂

“Movement” 🤣😂🤣

😂😂 i gaz watch am

Bro listen to all Dj chicken response.. This brada isnt available upstairs at all 😂

Movement 🤣

That neega tied 200 naira to his chain? Isn’t that money abuse?

That last prayer he needs it my friend will u sit down

U don carry who pass you come 😂

All road lead to YouTube make I go see how chicken display
