Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
DJ Chicken na baba werey 😂😂😂
56,377 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

They never start acting chicken don dey give us vibe Omø chicken is the best actor ever

I like this werey pass portable

The werey no bath go interview 😂😂😂 I too love omo silifatu 😂😂😂

@CHULLY1010 He like this him oyinbo ehn

This guy body no Dey calm down at all nii 😂😃

@CHULLY1010 This guy ehn 😆 see as he dey give all of dem joy 🤣 interview never even start 😭 But why the oyinbo leave am now nah

@INCREDIBUUUUU This how he makes his own money,so i didn’t see anything wrong here❤️

This guy don mad before 😂

Sometimes, you have to hide your age in the presence of certain people, even when you are older than them. What they carry may have travelled farther in destiny than the number of years you have lived…

Imbecility na him dey reign now for Nigeria. How we want take develop like this?

Too much commotion, Action Bitter everywhere

@Otaibayomi19 see my idolo😭😂

Bae U don see wetin pass am 😂😂😪

Fraa

This guy na werey😂😂😂😂

😂😂😂

DJ weyyy dey blow artist

He too rawwww😭❤️

Better den portable I prefer his Madness over portable

BeaU go beat this Werey throway … chicken sango boy almost kill last year

I Dey Miss Bae U😂🥲

😂😂😂😂😂

😂😂

…Especially as an entrepreneur, if you truly want to go far, you must not let age determine how you relate with people. Respect value, wisdom, influence, and opportunities. You never can tell who God will use to project you to the next level. — Opakash

Dis chicken na still human being??😂

So Baeu pays for those interviews?

Weyre say he carry him oyinbo come😂😂

Edem Victor nah ode😂😂😂😂

Dem wan cash out 50m

Next in the ring o E gbe wa😂🙏

This guy no dey mentally fyn agannnnnn

@xviddownload download

@0yin_Dam0la All join na still content 😅
