Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Dj Chicken see fine woman him accent change immediately ๐๐๐
37,176 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
28 Kommentare

Her: Iโm from the UNITED STATES Chicken: is it CANADA or where ? ๐คฃ๐คฃ Aree ye o gbadun o

Where in United States is it Canada or what ๐ญ๐

Na those people for back dey push Chicken na everybody must send am money fools

Werey dey ask where him go ๐๐๐๐๐

Joy giver ๐ lmao This egbon don fra finally ๐๐๐

Person wey just commot from Panti dey ask where I go ๐คฃ๐คฃ

1 million per peck ๐คฃ๐คฃ

Vacation ๐คฃ

Na why she be baby mama of 2 Y u go dey simp like this

@Bee_lummy Vacation ๐๐๐

Why chicken come calm like this ๐น๐น

On vacation to prison

Baba werey ni chicken she sabi her how she take know she don born

Kirikiri vacation ๐ญ๐

Na big vacation true true ๐๐

One millionaira per peck

Vacation ๐๐๐๐

I swear na wetin I dey always see be this whenever I see this woman wey no fit close teeth

Baba accent come out ๐๐

When you went on vacation ๐(kirikiri)๐๐

How are you sup

๐๐

Omo four preek go contain THT mouth

๐

Is it Canada or what aree to funny

๐น๐น๐น

Even his face reset first and why does he always sound like an illiterate? Or is it a content? She said sheโs from the United States and you are still asking her where in United States? Canada or where. Donโt tell me with this guyโs money he has not traveled out?

Low-key this girl wan fvck chicken๐
