Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Dj Ecool performing Money Constant 😂 🔥❤️
30,272 просмотров • 8 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 36

Warey no still sabi dj

Na this comment I Dey find since 😂

The drum wack ,every instrument 🎷 sound rot lol that yeyeye part come still dull proper fan boiz🐸✌🏽

Proper gbedu😂

@GodfreyChi64406 But he nor wan loyal!

E no go perform am keh Generational gbedu na em be dat

Werey wan spoil song with that drum 😂😂😂

Body dey sweet am 😂

This one no sabi at all

Him even spoil the song both him and the drummer no good

@iamSuskid_ Dj Iku self de feel am

Fan boy

Typical fan bois

Dj iku 🤣🤣😭

Na fanboy e be naa

Money constant is inarguably a generational hit

Why he Dey add national anthem to am😂

hahahah!

It’s all love ❤️

Pressure 😂

Dj to Dj peace Dey

@SYazeed94690 Dj iku sef je nbe

😂😭

😅😅

@Autocra17 Them no get hit again

Dj tunes song

E no go feel am keh😂

No be how other dj dey play am be this 🤦🏿♂️🐸

😂😂😂

E no go play ke 😂 😂 them no get gbedu for their camp joooo!

😂😂

This no be Dj o

they go soon sack am

@yomade601 @OtpSize @DGreatDD @Og_Ryder01 See Una dj

Make e dey whine e sef e no know say na another big Dj music e dey play

Them still the book this one
Похожие видео
Dj Tunez performing “money constant” in Madrid 🤯🔥
STARBOY GUCCI🖤🦉🖤
30,196 просмотров • 6 месяцев назад
