Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Do guys still behave like this in 2023?
236,311 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Mr. Simonvor 2 Jahren
This one na for girls wey form too hard to get.

THIS BoYvor 2 Jahren
Gilmore is always that guy. See as dem hang him hand 😂😂

Giftedvor 2 Jahren
LoL no be small thing kiss and tell

Thomas Stephenvor 2 Jahren
If u Dey form hard to get …. From the initial stage we go tell our guys …. Once everything sup … we must tell our guys … to verify we are not losers

Hollaniyi..𝕏🇳🇬vor 2 Jahren
How I wan take get rank if I no tell

Adediwura🖤vor 2 Jahren
Why e dey shenk ogunmekpon for corner

jerryvor 2 Jahren
After knacking a 10/10. Lol my boys have to know😂😭

Everything Everywhere…All At Once $MGTvor 2 Jahren
I wan tag person 🥲

Tboysquarevor 2 Jahren
Only if e be main 🤣

Kajeotonivor 2 Jahren
✍️✍️
