Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Do people actually suffēr like this in school?

14,715 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)

27 Kommentare

Profilbild von OLAKUNLE
OLAKUNLEvor 4 Tagen

Which kind hunger go beat u wey u go Dey lick salt 😭😂

Profilbild von CHISOM🧘🏾‍♂️
CHISOM🧘🏾‍♂️vor 5 Tagen

This guy is a freaking felony 😭

Profilbild von Enriched
Enrichedvor 5 Tagen

When this guy go stop Dey cook rubbish food sef 😂

Profilbild von son of west🗽
son of west🗽vor 5 Tagen

We need arrest this guy Aje

Profilbild von MrOlaoluwa
MrOlaoluwavor 4 Tagen

Despite everything, his clothes are always neat.

Profilbild von holy Mary i be CITY fan 🩵
holy Mary i be CITY fan 🩵vor 4 Tagen

Buy oil package red oil rice which one b garri again

Profilbild von Abiodun
Abiodunvor 5 Tagen

Omo this one go far

Profilbild von Non_Conformist.
Non_Conformist.vor 4 Tagen

This guyyyyy, I am tired of him and his neighbours. I fit drag this matter enter court las las o because this guy doings dun affect my mental health 🤦‍♂️🥲

Profilbild von Bola
Bolavor 5 Tagen

Me I no eat this type of food when I Dey school o

Profilbild von Jefferson Ebitare
Jefferson Ebitarevor 4 Tagen

When I was in school, they use to send me 5k monthly but we dey eat amongst the biggest boys

Profilbild von Big not P. Diddy
Big not P. Diddyvor 4 Tagen

Why dem dey ragebait am 😂

Profilbild von BeejayJerryyyyyyy
BeejayJerryyyyyyyvor 4 Tagen

Time no dey😂😂😂😂

Profilbild von son of west🗽
son of west🗽vor 5 Tagen

Na you we go ask na

Profilbild von Enyichi Nwachukwu
Enyichi Nwachukwuvor 4 Tagen

Everybody for Nigeria and Ghana, even Cameroon dey follow you 🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Exo🔁
Exo🔁vor 4 Tagen

You for sale your wardrobe chop good food ooo 😂😂💔💔

Profilbild von learner
learnervor 4 Tagen

You have no idea , these ones still have cash. 😂

Profilbild von ಠ⁠_⁠ಠ
ಠ⁠_⁠ಠvor 4 Tagen

@grok who be this guy abeg

Profilbild von Kingsley Ibietela Felix
Kingsley Ibietela Felixvor 5 Tagen

wetin be this?

Profilbild von Greatness
Greatnessvor 4 Tagen

Sufferness pass this one if you no know the right way

Profilbild von Efe
Efevor 4 Tagen

This guy handle for ig or twitter abeg

Profilbild von MiracleTx🌟
MiracleTx🌟vor 4 Tagen

What do you mean by this question, Is this a white boys skit

Profilbild von Mathew
Mathewvor 5 Tagen

people dey suffer like that o

Profilbild von Ikuku🇳🇬🇨🇦
Ikuku🇳🇬🇨🇦vor 4 Tagen

E use only curry and water make soup 😂💔

Profilbild von chief $333k?🧢🏀🪵
chief $333k?🧢🏀🪵vor 4 Tagen

Bro dey lick salt?😫😂💔 who be this guy?

Profilbild von Latifa El Bahja
Latifa El Bahjavor 4 Tagen

oui, c'est vraiment épuisant parfois.

Profilbild von that_Waveboi
that_Waveboivor 4 Tagen

This is even better 😂

Profilbild von Somettwiter
Somettwitervor 4 Tagen

More than this self

Ähnliche Videos