Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Do people actually suffēr like this in school?

14,715 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 27

Фото профиля OLAKUNLE
OLAKUNLE4 дней назад

Which kind hunger go beat u wey u go Dey lick salt 😭😂

Фото профиля CHISOM🧘🏾‍♂️
CHISOM🧘🏾‍♂️5 дней назад

This guy is a freaking felony 😭

Фото профиля Enriched
Enriched5 дней назад

When this guy go stop Dey cook rubbish food sef 😂

Фото профиля son of west🗽
son of west🗽5 дней назад

We need arrest this guy Aje

Фото профиля MrOlaoluwa
MrOlaoluwa4 дней назад

Despite everything, his clothes are always neat.

Фото профиля holy Mary i be CITY fan 🩵
holy Mary i be CITY fan 🩵5 дней назад

Buy oil package red oil rice which one b garri again

Фото профиля Abiodun
Abiodun5 дней назад

Omo this one go far

Фото профиля Non_Conformist.
Non_Conformist.5 дней назад

This guyyyyy, I am tired of him and his neighbours. I fit drag this matter enter court las las o because this guy doings dun affect my mental health 🤦‍♂️🥲

Фото профиля Bola
Bola5 дней назад

Me I no eat this type of food when I Dey school o

Фото профиля Jefferson Ebitare
Jefferson Ebitare5 дней назад

When I was in school, they use to send me 5k monthly but we dey eat amongst the biggest boys

Фото профиля Big not P. Diddy
Big not P. Diddy4 дней назад

Why dem dey ragebait am 😂

Фото профиля BeejayJerryyyyyyy
BeejayJerryyyyyyy5 дней назад

Time no dey😂😂😂😂

Фото профиля son of west🗽
son of west🗽5 дней назад

Na you we go ask na

Фото профиля Enyichi Nwachukwu
Enyichi Nwachukwu4 дней назад

Everybody for Nigeria and Ghana, even Cameroon dey follow you 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Exo🔁
Exo🔁5 дней назад

You for sale your wardrobe chop good food ooo 😂😂💔💔

Фото профиля learner
learner4 дней назад

You have no idea , these ones still have cash. 😂

Фото профиля ಠ⁠_⁠ಠ
ಠ⁠_⁠ಠ4 дней назад

@grok who be this guy abeg

Фото профиля Kingsley Ibietela Felix
Kingsley Ibietela Felix5 дней назад

wetin be this?

Фото профиля Greatness
Greatness4 дней назад

Sufferness pass this one if you no know the right way

Фото профиля Efe
Efe4 дней назад

This guy handle for ig or twitter abeg

Фото профиля MiracleTx🌟
MiracleTx🌟5 дней назад

What do you mean by this question, Is this a white boys skit

Фото профиля Mathew
Mathew5 дней назад

people dey suffer like that o

Фото профиля Ikuku🇳🇬🇨🇦
Ikuku🇳🇬🇨🇦4 дней назад

E use only curry and water make soup 😂💔

Фото профиля chief $333k?🧢🏀🪵
chief $333k?🧢🏀🪵5 дней назад

Bro dey lick salt?😫😂💔 who be this guy?

Фото профиля Latifa El Bahja
Latifa El Bahja5 дней назад

oui, c'est vraiment épuisant parfois.

Фото профиля that_Waveboi
that_Waveboi5 дней назад

This is even better 😂

Фото профиля Somettwiter
Somettwiter4 дней назад

More than this self

Похожие видео