Loading video...
Video Failed to Load
Do we have uber drivers like this in Nigeria?
65,100 views • 1 year ago •via X (Twitter)
39 Comments

@SeunSign Uber drivers for Naija wey wan kidnap you 😂

How many passengers in Nigeria are like her?

This face alone fit ru!n your day

Yes, back when uber and bolt entered the Nigerian market, it was so lucrative that guys that had Benz C300 turned it to full time jobs. They had creative ways to entertain customers…. Simpler times.

Lastma go use you pay Ajo tire.

Come to mushin I have a 10star driver for you

Yes we do🔥(without the mic tho) I remember one time i took Uber to a party, from my house to the venue, party had already begun. Bro was dropping my fave joints on full blast 🔊😎 🪩🔥🔥Fayahh back 2 back!!! We were bopping and singing along… pure bliss. ⭐️⭐️⭐️⭐️⭐️ rating 💯

We do have some in Ghana 🇬🇭

Who dash Nigeria they done scatter the business

Hehehe make I no just want laff fess Nigerian uber wey done dey thinking Wetin him muslimi second wife go chop dem go done dey shout for him head say make e do come house say 1 person never chop 🤣🤣🤣🤣🤣

Uber for Abroad na side hustle while Uber for Naija na the real hustle. No joy 😊

Na I carry gold from outside country you go hear 😂

If you go do this for ketu under bridge 😂

Making money is fucking easy! Get your concept and it’s boom 💥

First ask yourself say people wey day carry Uber for Nigeria normal????

For Nigeria them de bargain price apart from the original uber price

This Uber na one of a kind

@AdeyemoTobi_ Sweet ride

Asin ehn

Yeah they call them on chance, they like to talk to u very much

Their own no pass how far Abeg make we run am offline

Even uber for Nigeria you no go even see AC

@AdeyemoTobi_ If you ask dem go ask you no be this country you Dey.

Like say AC no suppose dey inside normal motor. Na everything them go wan blam£ the country lol

The frustration of Nigeria won't allow those drivers to be this happy 😭😭 Fuel tank go fess hit E, Na once the man go pause the music make e fit think straight 😂😂😭😭😭😭😭

Naija Uber drivers no send uooo, when Una go Dan first use abuse start the journey first

Use am still end am

😂 aswear

Like we would not abuse it.abeg!!!

Okay na inside micra for Ibadan wan do this kind thing?

Top guy

If you see this kind driver for naija nah to reach where you Dey go kon pay for All the nice treatment he give you ooo😂😂😂

Probably

Hunger no go gree make dem smile for you sef..

lol

I swear you no fit see, most of them na Almanjiri

this was satisfying to watch

Beautiful

Alot of problems in the country for our uber drivers to be this friendly
Related Videos
When’re we going to have bull£t trains like this in Nigeria ?🥹🚂
Oyindamola🙄
35,630 views • 22 days ago
