正在加载视频...

视频加载失败

Do you agree with these wise words?

25,635 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

9 条评论

Numero Uno⚓ 🇪🇬 的头像
Numero Uno⚓ 🇪🇬1 年前

PH, Calabar been be Afghanistan when it comes to cultism, but today the town now na one love. I hope say one day na so Benin and Awka go dey, till then nor join cult for any of dis aforementioned places.

Samson Josiah 的头像
Samson Josiah1 年前

Edo state na the worse place to join cult for Nigeria right now, for your peace of mind and for the sake of your family and love ones, no join cult oo na one of the best advice wey you fit receive. REJECT CULTISM.

Pvibes🛸 的头像
Pvibes🛸1 年前

Lol 😂 the one wey dis guy dey talk so nor concern hit squad oh. Cult nah no going back, you don join you don join. The best thing nah to relocate go where nobody know you and start up a more decent life. Period!!!

Giftedhands🙌🙌 的头像
Giftedhands🙌🙌1 年前

Most pple don tire for the game.. But if u comot e no concern ur rivals they can still kill you

BlackSolo 13 的头像
BlackSolo 131 年前

Thank for my life Born in Benin city I told myself there’s nothing that will make me to join any cult

Franklin 的头像
Franklin1 年前

Mumu idea, Make dem give u certificate to comot, dem give u certificate to join before? Instead of u go say make government empower d jobless youth, u dey talk about certificate as a renounce or retired cultist, dis nigga sick in d head. youths are jobless

ROTCIV 的头像
ROTCIV1 年前

Lol, until another war set na those people wey Comot dem go first nack

ike 的头像
ike1 年前

I endorse this message

Washwell217 的头像
Washwell2171 年前

Edo blood 💯. No regrets

相关视频