Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Do you know that Iceking ochacho has a song with 2baba which will be dropping soon👀❤️🔥
130,180 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Make we no lie, this boy sabi

Real❤️

na this side I like pass for the song “Young ochacho the newest addition”

Omooooo ICE KING OCHACHO to the world oh 🌎

2baba is just downgrading his legacy 😭

Davido go soon beg him for collaboration😂😂😂😂

Iceking ochacho even get unreleased songs with 2pac

Una just collect money 💰 for PR dey gba up and down 😭😂💔 Money good jhoor

Lowkey this guy sing pass Osakpolo your goat

Iceking ochacho has been my favorite artist since my childhood days

The first time I listened to this song I feel blessed ❤️ Iceking Ochacho 🥶 baddest

Having tboth of them on a song is a dream come true for me😭 I've always prayed for days like this 😭😭

@usbil01 This song saved me from depression

Are you fr?

If I no chop this guy papa money then I no dey listen to any of his music 🚶♂️➡️

They haven’t release it

This boy good pass gbavido

😂😂ochacho go make una run mad for this naija

😂😂

We anticipate💪

😂😭😭😭

We are waiting. This guy is good.

Ochacho deserves Grammy

Ochacho>>>>>>>Next Rated

Nah only you dey chop this gig

How much you collect. No lie 🤔😂

Then don pay this one again Na where giveaway Dey dem de see u

No this song na banger no hate

Mehnnn can't wait

Abazz make you no forget me ooooo
