Loading video...
Video Failed to Load
Do you live in Abuja? Rich or Rich-able? ๐คฃ๐
23,045 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
11 Comments

Nna โ โฃโฅโฆ1 year ago
I believe her because of her kinda job.

GwejeTG1 year ago
If not for hook up, na unreachable you for dey.

Chris_N1 year ago
Olosho go know na

ISAAC OWOICHOLOHI RICHMAN1 year ago
Ur fada wey dey live uke unko

BOOM๐ฅ๐ฅ1 year ago
She's into "Real Estate", so I won't doubt her. Experience choke

Dahm-Dahm1 year ago
Dem no even mention my area ๐ญ๐ญ

Premium1 year ago
Posting great content on X? Subscribe to Premium to join our revenue share program.

Abuja Hot Food Girl1 year ago
Where you keep life camp na, na there I dey sell the best shawarma in Abuja oo

Edyson jerry ๐1 year ago
Ah ah.... this girl don hustle for abuja well be that o. Na so dem take leave out dutse ooo, the one wey pain me be say dem call my neighbours, gwarimpa, kubwa and dawaki

BIGMO GAME1 year ago
Explain ur into Hookup without saying ur a Hookup girl urself

Kymute1 year ago
wtf is Okay-rich and Rich-able even mean??? ๐ฅบ
