Loading video...
Video Failed to Load
Dodoyo don do wedding 🤦🏼♂️😭
101,904 views • 1 month ago •via X (Twitter)
35 Comments

Some guys just mumu aswear after five years were her spec don finish her 😂😂😂

@iam_freeman1990 He marry empty shop after everybody don collect their share finish 🦉😹😹for 2026 oh see confirm dodoyo Abeg 😂

Even chase bank sef na next day drop 😭😂

I swear to God nah cuz the girl no get option again

@encryptedav See watin dodoyo use 5 years chase 😅😂😂😂

Bestie . Work bestie . Random guys . Crush . Ex boyfriend. Random guy wey collect her number . After 5 years dodoyo think say he don win cause if she like am at first he no go reach 5 years

No be the guy she wan marry person way she wan marry don disappoint her nah why she gree for the mumu in 2024

@Ayomikulehin1 Everlasting tears is the result of an intentional man😂😂😂

Inside that 5 years dem go don rough handle tha tots wetin no good she con retire go him house 😂😂😂

She use him do retirement plan 🤣🤣🤣🤣

Dodoyo

Odumodu still mumu pass this fool ….

Girl wey boys don fuck like tomorrow no Dey …see mugu

You're wrong this time MKO. There is nothing wrong in being after your crush. She was his crush for years. and Yes, it's a big win for him. most of your follower, no go ever lace their crush till they k**. even you sef. dere is nothing wrong in marrying ur crush or ur dream lady

She go still dey play away while dodoyo is smiling

Almajiri retire for street go dodoyo house🤣🤣🤣

The funniest part is that the ex will still keep fucking her . 😂

Dodoyo to fe ku, ti pade almajiri to maa pa. ☺️

😂😂😂😂

She can keep that to herself but since she no rate the guy she decided to spill it lol Woman Wey no rate you go find way to disgrace you

As you dey chase her another person dey lace am better style woman wey really want you no go even stress you kobo

Save me for later and come back after 5 years, omoh you never ready cos me I go chop and clean mouth and I go Dey plan wedding with another girl

Normal the babe fit get bf that time wey b say na after break up He con later turn up For the guy , but low key he keep This one as option 2 , meanwhile the guy self go get babe when he Dey chase this girl also .. na just 2 options wey con turn “ main “

5 years Person never finish university

OBO ti ba je 😂

She carry the man handicap 😂😂

Dodoyo promax This one suppose collect degree 😂😂😂😂😂

The girl later marry abi she no marry if she no marry now una go talk say who wan marry her 😂 una get problem for this Nigeria 😂😂

This is the second time I'm seeing this video today, and it seems you people are intentionally misinterpreting the video for content. Clearly, it's not a case of initial rejection. It's more of a case where he never expressed his intention to her until 2024. Also, what make...

May we no be That Guy 😂🤭

Most of these females out there already have a script in their head and looking for guys ti play the roles with them. May we never meet unfortunate women. 🙏

The use the werey do retirement plan ni 😂

Nothing dey muzz me reach this rubbish translation wey X Dey do 😂😂

Mejeki omomi go biti sugomu ooo😹

I no fit chase girl for 1 week
Related Videos
Sensitive content
I don cum 5 times with going to Peller’s wedding.🤦🏼♂️
Dammy🌚
13,541 views • 2 months ago
Dodoyo dey suffer Almajiri dey enjoy life 😭💔 Dodoyo go learn seh 🤣🤣
M.K.O ♠️
33,055 views • 1 year ago
