ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

Dodoyo don do wedding ๐Ÿคฆ๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜ญ

102,055 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 2 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

35 ๆก่ฏ„่ฎบ

Exiel ็š„ๅคดๅƒ
Exiel2 ไธชๆœˆๅ‰

Some guys just mumu aswear after five years were her spec don finish her ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Mr president ็š„ๅคดๅƒ
Mr president2 ไธชๆœˆๅ‰

@iam_freeman1990 He marry empty shop after everybody don collect their share finish ๐Ÿฆ‰๐Ÿ˜น๐Ÿ˜นfor 2026 oh see confirm dodoyo Abeg ๐Ÿ˜‚

EminiDare๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ ็š„ๅคดๅƒ
EminiDare๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ2 ไธชๆœˆๅ‰

Even chase bank sef na next day drop ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

ANTHONY oF culers ๐Ÿ’™โค๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
ANTHONY oF culers ๐Ÿ’™โค๏ธ2 ไธชๆœˆๅ‰

I swear to God nah cuz the girl no get option again

Prince Adeoye Adebayo ๐Ÿ‘ป ็š„ๅคดๅƒ
Prince Adeoye Adebayo ๐Ÿ‘ป2 ไธชๆœˆๅ‰

@encryptedav See watin dodoyo use 5 years chase ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

WorryAboutYourOwnSin๐ŸคŒ ็š„ๅคดๅƒ
WorryAboutYourOwnSin๐ŸคŒ2 ไธชๆœˆๅ‰

Bestie . Work bestie . Random guys . Crush . Ex boyfriend. Random guy wey collect her number . After 5 years dodoyo think say he don win cause if she like am at first he no go reach 5 years

CEO OLAMS๐Ÿ‘‘๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€โšฝ๏ธโšฝ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
CEO OLAMS๐Ÿ‘‘๐Ÿ€๐Ÿ€๐Ÿ€โšฝ๏ธโšฝ๏ธ2 ไธชๆœˆๅ‰

No be the guy she wan marry person way she wan marry don disappoint her nah why she gree for the mumu in 2024

Awรกnibรกkรบ ็š„ๅคดๅƒ
Awรกnibรกkรบ2 ไธชๆœˆๅ‰

@Ayomikulehin1 Everlasting tears is the result of an intentional man๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

usay.youloveme ็š„ๅคดๅƒ
usay.youloveme2 ไธชๆœˆๅ‰

Inside that 5 years dem go don rough handle tha tots wetin no good she con retire go him house ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Mosco lee๐Ÿ’ซ ็š„ๅคดๅƒ
Mosco lee๐Ÿ’ซ2 ไธชๆœˆๅ‰

She use him do retirement plan ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

NO FORGIVE ME๐Ÿ’ฏ ็š„ๅคดๅƒ
NO FORGIVE ME๐Ÿ’ฏ1 ไธชๆœˆๅ‰

Dodoyo

LEXZY ็š„ๅคดๅƒ
LEXZY2 ไธชๆœˆๅ‰

Odumodu still mumu pass this fool โ€ฆ.

LEXZY ็š„ๅคดๅƒ
LEXZY2 ไธชๆœˆๅ‰

Girl wey boys don fuck like tomorrow no Dey โ€ฆsee mugu

Bode ็š„ๅคดๅƒ
Bode2 ไธชๆœˆๅ‰

You're wrong this time MKO. There is nothing wrong in being after your crush. She was his crush for years. and Yes, it's a big win for him. most of your follower, no go ever lace their crush till they k**. even you sef. dere is nothing wrong in marrying ur crush or ur dream lady

Tee shiloh ็š„ๅคดๅƒ
Tee shiloh2 ไธชๆœˆๅ‰

She go still dey play away while dodoyo is smiling

Ademiju ็š„ๅคดๅƒ
Ademiju2 ไธชๆœˆๅ‰

Almajiri retire for street go dodoyo house๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

wayoflife.mtxโš ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
wayoflife.mtxโš ๏ธ2 ไธชๆœˆๅ‰

The funniest part is that the ex will still keep fucking her . ๐Ÿ˜‚

BhurteeFFS! ็š„ๅคดๅƒ
BhurteeFFS!2 ไธชๆœˆๅ‰

Dodoyo to fe ku, ti pade almajiri to maa pa. โ˜บ๏ธ

F E E Z ็š„ๅคดๅƒ
F E E Z2 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

POPO๐ŸŽ–๏ธ๐ŸŽ–๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
POPO๐ŸŽ–๏ธ๐ŸŽ–๏ธ2 ไธชๆœˆๅ‰

She can keep that to herself but since she no rate the guy she decided to spill it lol Woman Wey no rate you go find way to disgrace you

Skinnยฅ body longdick ็š„ๅคดๅƒ
Skinnยฅ body longdick2 ไธชๆœˆๅ‰

As you dey chase her another person dey lace am better style woman wey really want you no go even stress you kobo

Omogoriola ๐ŸŽ—๐Ÿ’ซ ็š„ๅคดๅƒ
Omogoriola ๐ŸŽ—๐Ÿ’ซ2 ไธชๆœˆๅ‰

Save me for later and come back after 5 years, omoh you never ready cos me I go chop and clean mouth and I go Dey plan wedding with another girl

Stray Bulletโš”๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Stray Bulletโš”๏ธ2 ไธชๆœˆๅ‰

Normal the babe fit get bf that time wey b say na after break up He con later turn up For the guy , but low key he keep This one as option 2 , meanwhile the guy self go get babe when he Dey chase this girl also .. na just 2 options wey con turn โ€œ main โ€œ

Abdul chima ็š„ๅคดๅƒ
Abdul chima2 ไธชๆœˆๅ‰

5 years Person never finish university

Idris Adewale ็š„ๅคดๅƒ
Idris Adewale2 ไธชๆœˆๅ‰

OBO ti ba je ๐Ÿ˜‚

๐™‚๐™ž๐™ซ๐™š๐™ง๐™จ ๐™ฃ๐™š๐™ซ๐™š๐™ง ๐™ก๐™–๐™˜๐™  ๐Ÿค๐Ÿคฒ ็š„ๅคดๅƒ
๐™‚๐™ž๐™ซ๐™š๐™ง๐™จ ๐™ฃ๐™š๐™ซ๐™š๐™ง ๐™ก๐™–๐™˜๐™  ๐Ÿค๐Ÿคฒ2 ไธชๆœˆๅ‰

She carry the man handicap ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

heefeoluwah ็š„ๅคดๅƒ
heefeoluwah2 ไธชๆœˆๅ‰

Dodoyo promax This one suppose collect degree ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐•ƒ๐•’๐•จ๐•ค๐• ๐•Ÿ ๐Œ๐š๐ ๐ฅ๐จ๐ข๐ซ๐ž๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฏ ็š„ๅคดๅƒ
๐•ƒ๐•’๐•จ๐•ค๐• ๐•Ÿ ๐Œ๐š๐ ๐ฅ๐จ๐ข๐ซ๐ž๐Ÿ’ฅ๐Ÿ’ฏ2 ไธชๆœˆๅ‰

The girl later marry abi she no marry if she no marry now una go talk say who wan marry her ๐Ÿ˜‚ una get problem for this Nigeria ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Agent of Light ็š„ๅคดๅƒ
Agent of Light2 ไธชๆœˆๅ‰

This is the second time I'm seeing this video today, and it seems you people are intentionally misinterpreting the video for content. Clearly, it's not a case of initial rejection. It's more of a case where he never expressed his intention to her until 2024. Also, what make...

i was here before you ็š„ๅคดๅƒ
i was here before you2 ไธชๆœˆๅ‰

May we no be That Guy ๐Ÿ˜‚๐Ÿคญ

AareAREMUonikoko ็š„ๅคดๅƒ
AareAREMUonikoko1 ไธชๆœˆๅ‰

Most of these females out there already have a script in their head and looking for guys ti play the roles with them. May we never meet unfortunate women. ๐Ÿ™

K๐Ÿ…ฐ๏ธY๐Ÿฆ…๐Ÿ–ค ็š„ๅคดๅƒ
K๐Ÿ…ฐ๏ธY๐Ÿฆ…๐Ÿ–ค2 ไธชๆœˆๅ‰

The use the werey do retirement plan ni ๐Ÿ˜‚

Bobby jay ็š„ๅคดๅƒ
Bobby jay2 ไธชๆœˆๅ‰

Nothing dey muzz me reach this rubbish translation wey X Dey do ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

abdullazeez habeeb ็š„ๅคดๅƒ
abdullazeez habeeb2 ไธชๆœˆๅ‰

Mejeki omomi go biti sugomu ooo๐Ÿ˜น

ZAZOZO๐Ÿง‘๐Ÿฟโ€โœˆ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
ZAZOZO๐Ÿง‘๐Ÿฟโ€โœˆ๏ธ2 ไธชๆœˆๅ‰

I no fit chase girl for 1 week

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘