正在加载视频...
视频加载失败
Dodoyo go dance gbeduuuu 😂🤣
101,406 次观看 • 8 天前 •via X (Twitter)
34 条评论

How e come be now ?

Some fools go dey shout "just guide" Shey this one no guide reach

And with this some will still never learn bro 😂😩

He who use money buy love no dey pay finish

Dodoyo go Dey dance gbedu till kingdom come bro 😂

If you like give the earth to a woman she will travel to Pluto to cheat on you .. men be wise dont do more than yourself.. dont go to any extreme to satisfy your girlfriend.. only if she’s your wife.

Den still plenty wey Dey outside 😂 Mumu settings

Efcc should arrest that MF!!!

Because dem guide deh feel money can buy love

If you check well him never spend that type of money for him mama

Where himself see money 🤑🤔 The money not legit If e legit him go spend wisely 😂

Shey dem no Dey listen to your sermon ni.

Me wey buy girl complete sign out outfit i mean to say I buy clothe,jean,sneakers ,bag I no sign for the clothe till date 😂🤣

Fear that gender oo

Dodoyo no dey ever learn

Using money to buy love 😂

@eyebee_art Bro no be ordinary hand be this it can sup for anybody just protect yourself

If you like buy her house..person wey give her 100k nah still the same reward una go collect 💔😭😂😂😂😂😂😂😂😂

Even me as a woman I dey fear my gender 💔 Coz wtf is this 💔😏

Na SIMP him be na normally 😂🤌🏾 Mumu When E Get Family Parents & Siblings Even Himself To Take Care Of Na One Woman E Carry 60Meter Go Spend On Make Him Learn The Hard Way No Pity Abeg 🤣💁🏾♂️

Omo na big dodoyo oo

62m within 5 months on a whore cos obviously that's what she is, is Insane, even monthly subscription self no go reach 15m within 5 months omo simps deh suffer, one werey dodoyo guy go deh one place deh talk say na poor mentality deh do people wey deh complain o deh watch 😂

Omo why money just dey wrong men hand .

@totus_99 😭😭😂😂😂

🤣🤣 Eje Jesus Ooo ko'ni bo be Ooo

You wey spend 60m and me wey no spend shi shi na same reward we go get from the girl..

The story na fake Dem just Dey use am farm engagements

Ejeh Jesus!!😂😂

😂😂😂 dodoyo never see anything

#133,482.14 ori e nko 😒

Nothing can never be enough🤦🏽♂️💔

Jehovah

Him never see anything

like 62m? Omo that guy need to be crucify tf
