Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Does Balance Diet still Exist???😳 #igboamaka
46,748 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

i scrapped my menu since last year.anythn wey dey house we light so if u cook soup,na every and all meal till e job is to mak it sweet n warmua ya with scientific care & precision. uwa aghala nke kitaa.

I can’t stop laughing here 😂😂😂😂😂😂

Ulcer gburu onye nkuzi 🤣🤣🤣

If u see money for diet, Baba forget balance....

Nah account balance go determine if I go dey chop balance diet

If account no balance, how diet wan take balance?

Osino ka omalu ebe garri du ya eje, garri obuzi Odumeje gi?😂

Balance diet don’t reign again we eat what we see Nigeria is gone 💔😅😅😅

Balance diet gini!?😂 Eat whatever you see biko 😆

Life never balance na diet wan balance
Похожие видео
Faith over life… does such still exist? 🎬Grey’s Anatomy
Adabekee✨💕
22,964 просмотров • 3 месяцев назад
