Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Does Gehgeh usually smoke?😂😭😭

66,114 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 36

Фото профиля Jay ✘
Jay ✘1 месяц назад

E Dey sabi get info ehn😂

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 месяц назад

😂😂

Фото профиля Tayolee
Tayolee1 месяц назад

With the kind of takes geh geh has, you cant deny that he smokes

Фото профиля khalifa jnr❤️💙
khalifa jnr❤️💙1 месяц назад

You think say na normal head he the take do this things ?

Фото профиля Dr.Charles
Dr.Charles1 месяц назад

I’m sure he does but I can’t prove it 😂💔

Фото профиля OLAWALE
OLAWALE1 месяц назад

You think say na humidifier fill him studio?

Фото профиля Ola
Ola1 месяц назад

Bro don inhale wattin no good 😒 Anyway make dem give ham belt use for him Boxer....

Фото профиля ÊZÊGÊ 🌿
ÊZÊGÊ 🌿1 месяц назад

Watin Concern "Hola Mi Amor" for this matter naw..

Фото профиля I'm CFC
I'm CFC1 месяц назад

Thank God this guy no dey smoke join

Фото профиля Escan
Escan1 месяц назад

I’m waiting for Part 9 from Mr P Them just Dey act series

Фото профиля Ekun💎
Ekun💎1 месяц назад

That na animal and betrayer joor 😂 Nothing wey you wan tell me

Фото профиля Trenches_Ajebo
Trenches_Ajebo1 месяц назад

The amount of body pains dis guy go dey take after making videos 😂😂😆

Фото профиля Big Ray
Big Ray1 месяц назад

Be like Where all this energy dey come from abeg

Фото профиля maryam🌺♡
maryam🌺♡1 месяц назад

No be usually Na normal thing,e dey smoke wetin no good cus a normal person won't behave like this

Фото профиля Sa Sanz
Sa Sanz1 месяц назад

Probably o

Фото профиля NYAMTIV A RAPHAEL
NYAMTIV A RAPHAEL1 месяц назад

I wonder where he normally gets all this strength from, what could it be if not weed😂

Фото профиля Favourlee 🐐
Favourlee 🐐1 месяц назад

Low-key he fit dey crack

Фото профиля ՏᒪIᗰ
ՏᒪIᗰ1 месяц назад

We don tire to reason with you 😂

Фото профиля Slot junior
Slot junior1 месяц назад

@InsightBoxt5jl That guy don craze 😭😹

Фото профиля Döpaminë🧠
Döpaminë🧠1 месяц назад

Na only kpo fit give person this kin energy

Фото профиля Evans Emeka
Evans Emeka1 месяц назад

I swear these ghe ghe they smoke cana

Фото профиля World Best
World Best1 месяц назад

Geh geh na cruise nation😂

Фото профиля Smith Wayne
Smith Wayne1 месяц назад

So people way dèy smoke no be human being Abi 98% of guy’s smoke 💨 prove me wrong im active

Фото профиля Amadi2oha
Amadi2oha1 месяц назад

Abeg if person the insult you, com call you jude, wetin e mean?

Фото профиля Caleb
Caleb1 месяц назад

Whonthe supply geh gey weed ahbeg 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля SURE TIPS
SURE TIPS1 месяц назад

I’m very sure he does

Фото профиля Zara Boss 💰🐐
Zara Boss 💰🐐1 месяц назад

Him dey dey on crack normally.

Фото профиля 🎠
🎠1 месяц назад

aswear geh geh is on things on things 😂

Фото профиля PceelightCFC🧊
PceelightCFC🧊1 месяц назад

Baba fit dey take wetin pass smoke which one "Hola mi amor " for Psquare matter 😭😭

Фото профиля Iamowolabi
Iamowolabi1 месяц назад

Na pills he dey take

Фото профиля Star Lord ⭐
Star Lord ⭐1 месяц назад

He no dey smoke , any for the bag

Фото профиля Josh
Josh1 месяц назад

You think say you de wise got me 😂

Фото профиля Ebys'Lady
Ebys'Lady1 месяц назад

He Dey chop Akpu join am too

Фото профиля VIC
VIC1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля Valentine🦍🦍
Valentine🦍🦍1 месяц назад

If to Gehgeh na pastor, he go dey dangerous pass Odumeje

Фото профиля MILES WRLD
MILES WRLD1 месяц назад

Werey😭😂

Похожие видео