ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Does Gehgeh usually smoke?๐๐ญ๐ญ
36 ๆก่ฏ่ฎบ

E Dey sabi get info ehn๐

๐๐

With the kind of takes geh geh has, you cant deny that he smokes

You think say na normal head he the take do this things ?

Iโm sure he does but I canโt prove it ๐๐

You think say na humidifier fill him studio?

Bro don inhale wattin no good ๐ Anyway make dem give ham belt use for him Boxer....

Watin Concern "Hola Mi Amor" for this matter naw..

Thank God this guy no dey smoke join

Iโm waiting for Part 9 from Mr P Them just Dey act series

That na animal and betrayer joor ๐ Nothing wey you wan tell me

The amount of body pains dis guy go dey take after making videos ๐๐๐

Be like Where all this energy dey come from abeg

No be usually Na normal thing,e dey smoke wetin no good cus a normal person won't behave like this

Probably o

I wonder where he normally gets all this strength from, what could it be if not weed๐

Low-key he fit dey crack

We don tire to reason with you ๐

@InsightBoxt5jl That guy don craze ๐ญ๐น

Na only kpo fit give person this kin energy

I swear these ghe ghe they smoke cana

Geh geh na cruise nation๐

So people way dรจy smoke no be human being Abi 98% of guyโs smoke ๐จ prove me wrong im active

Abeg if person the insult you, com call you jude, wetin e mean?

Whonthe supply geh gey weed ahbeg ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Iโm very sure he does

Him dey dey on crack normally.

aswear geh geh is on things on things ๐

Baba fit dey take wetin pass smoke which one "Hola mi amor " for Psquare matter ๐ญ๐ญ

Na pills he dey take

He no dey smoke , any for the bag

You think say you de wise got me ๐

He Dey chop Akpu join am too

๐๐๐

If to Gehgeh na pastor, he go dey dangerous pass Odumeje

Werey๐ญ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Gehgeh don kee me ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
522,271 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
