Loading video...
Video Failed to Load
Does she mean Eiffel Tower??😳
32,421 views • 3 months ago •via X (Twitter)
28 Comments

Eiffel Tower ❌ Ofe Tuwa ✅ 💀💀💀

Ofe what?😭😭

Benin people una well-done ooo

Na Eiffel tower be ofe twa?😂😭 Abi na my ears dey pain me😂

Mummy Anointed, wetin dey sup

🤣🤣

Nigerians would always be Nigeria 😂 Ofe towa keh 😂🤦 This one no go pass ibadan babe

Yes, I guess it's called Eiffel towel 😂

Benin people 😂😂😂

Benin people “efetuah”😂 😂

Na "Ofe to wa" she dey talk 😂😂😂 "Olodo mumu"

Yoruba and English problem 😂

nawa🤣

😂😂😂

😂😂😂😂 wahala no dey finish.

She for just say Emefiele tower na 😭😭😭

Anambra girls are outside

I think that is the pronunciation in French

Ofe wetin again?😂😭

Eiffel Tower ❌️ Efetua ✅️

Chai, Akwa ibom people again

Na efe twa I dey hear oo 😂

Which tribe she be,Edo

Mumus ... France bleeding us out to keep their own country running. Our gas from the east is feeding their power. The conflict in the east today is because of their investments of gas pipelines from east. Africans will remain dundees. Living in an enemy state smiling.

Who knows 🤔

Yes ooo

Walahi na their first time for France be dis 😂

Ofe twual 😂
