Loading video...
Video Failed to Load
Does this make sense in any way?๐คท๐ฝโโ๏ธ๐ก #efcc
25,070 views โข 14 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

After dem go say our leaders greedy, see them greedy bastards ๐๐

U no the issues of Nigeria. We tend to abuse every opportunities we get because it is something we donโt get often. Nigerian are bad, selfish and greedy. Imo Tara Enikan. Thatโs the reason why our country cease to develop. It is well

Na we be the problem. Na same we enter government. If they do this without being in government imagine what they can do when they have access to public funds.

Omo I see one bro in this settings ๐ญ

Itโs funny but this is how Nigerians react to opportunities the moment to put them in a position. So we really need to try and do better.

Na woman you got find for this kind settings

But wetin be EFCC business here ๐๐๐

First time wey I Dey see eko talk English See as vocabulary full mouth

An Average Nigerian is a Cr*min@l - Eko Savage

This Egbon ๐ญ๐น

Wetin concern efcc there nah Egbon ๐

Hungry bastard ni won

๐๐๐คฃ๐คฃ๐ ๐

๐๐คฃ

๐๐๐

Dis doesnโt make sense In anyway Oloyinbo Ofo

Weโre an opportunist in this country ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

An average Nigerian just wanna take advantage of everything situation and laugh about it later.

Average Nigerians are greedy

Awon oju ori olari

Some nigeria girls ๐

Ko jeun ri na there name

You are very stupid, Are they not paid?

Make dem call EFCC for this matter Greediness wan kill us gor this country

Death by strangulation ๐น๐น

Itโs just irritating, see how dem dey shine teeth

Na toilet go come end all this

Watin concern EFCC for dis matter bayii๐ญ๐น๐น

See that bro God ๐ญ๐คฃ๐คฃ

Death by strangulation ๐

Story is jesu ๐๐ญ

omo english hard oo (i understand) i i i i i i are you there

๐น๐น๐น๐น
